Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
GehGeh abeg naw 😭
731,480 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Watin bring doggy come here now😭😭😂

Gehgeh fit don craze make we think say na content 😂

Have you seen that one he said "Jude,wetin two Little black bird sitting on the wall do you"😂😂😂😂

This guy suppose de mental prison😭😭😭

Watin consign the you go cry at the ending part with toto pounding again... This guy na werey!!!!

Na women he say make dem chop him money Na , no be him brothers 🤣🤣🤣

😭😭

😭this guy na the most useless person for nigeria i swear oml.

What kind of human being is this?

Weytin brong toto enter the matter now ehn

Omo geh geh nah werey Always a clown 😂

This gehgeh useless dieee😂🤣🤣😭

Gehgeh too useless 😂😂😂😂😂😂 Another meme don land 😂

lol 😂

So that is why Jude go wear bra and wig to disguise because he knows Peter get ham plenty.

Na wisdom full this proferssor head 😹

Na so life ve my bro. Ghe ghe no go kill me

Whose side is this nigga on😭

😭😭😭

This is man inhumanity to man 😂😂😂

I don burst laught 🤣😂

Omo 💔😂😂 This guy too foolish oh

I no first laugh but as I hear” I get am plenty” bros 😂😂😂😂😂

Make premier league start abeg, that "cry for me" go sweet

Dem sai make woman chop their money no Jadas agba picker.. That's the difference

E say make him fetch him tears use am dey make shima wet for doggy😂😂😂😂

Wetin be this 😭😂

@phartycocoa God😭😭😭

See better perspective 😭🤣

Geh geh na werey 🤣🤣🤣🤣

Ooh I too love this Man 🤣💔

This fool😂😂😂

Omo Wetin bring Toto and doggg come the matter

@marksonMichael7 😭

If him no talk about doggy him never start,him too love knacks
