Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
No guy wey no get this clothes 🥹😂😂
88,692 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

I like the guy that off the shirt, if am the one I'll also pull it off cause if any one of the 3 guys go thief and he run and they come jam you, wahala go just gas

Ajh I no get am, I no sabi if nah just me, anything wey too fine or I notice say seller sharperly bring out I no dey buy,

E get some clothes wey even my imagination no go allow me buy tailless of wear

Nah watin I dey wear now be that self, nah mass production be that cloth

With one stupid stripe baggy trouser

E reach to remove the cloth abeg.😹

I get am too 😂

On my way to the bus stop this morning, I saw 2 guys wearing same design of this shirt. Both guys passed by themselves and, the other guy was looking backwards. Na so I burst laugh😂😂😂

@freezylee01 I had to dash out my own

I just gave out my unused one yesterday after I noticed it's a universal wear 😆

Funny thing is, first time seeing this shirt irl was today. Guess who was putting it on…

I don't have but I have it for sale available in all colours

Dat one sharply off Ein own Mae e no go resemble pesin wey dem dey find😂😂

The one wey I get na 25k I buy am

I no get am 😂, na why I like tees with no design

Na only me no get ?

I no get am abg 😅

The clothes be like OS

Na why I don’t like buying stuff that’s trending 😂😂

You no go remove am keh😂

LWKMD

It’s a fine shirt but it’s MTN

😂😂😂😂

I no get this cloth

I no get am ooo

I no get am

Talk for yourself abeg

I nearly buy am but my vendor disappointed me..🙌😭

Me no get am oo 😹

I never wear am

I like as dem Dey look each other sha 😂 😂

I don’t do trend

Me no get ooh
Похожие видео
Portable don start skit kee! Nothing wey this guy no dey do 😂😂
TENIOLA
73,510 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
E no get time wey this boy go tif successfully make them no catch am 😂 😂
ChukwuNonso✍️
4,914,706 просмотров • 1 год назад
