Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The guy wey dey middle no get joy 😂😂😂
54,286 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
30 Kommentare

Everywhere go blur 😂😂

Jesus 😂 😭 And Gehgeh don warn us oo

Everywhere go first blur

😂😂😂

Everywhere go first blur Your ear go dey do “wiiiiiiiiiiii”. You go dey find where to sit down first. Cold go dey catch you and you go still dey sweat on top.

“ Everywhere go first blurrrrr” that word is goated fr. 😭😂

Your eye go first blur, your ear go con deaf.

E go fess blur

Some girls ehhh Na yesterday we discover say my guy babe Dey nack both my guy and him papa 🥹🥹

The guy first mute, then everywhere blurred😂

Everywhere go first watin?😭😂

Everywhere go first blur 😂😂🤣

Jesus neighbor make una come oo😫😫😫😂😂😂😂

This nigga just the amplify him guy pains

lol, your eyes go first blur 😶🌫️🥲😂😂😂

Women I too love that gender🤣🤣🤣🤣 If you are foolish they will punish you No mercy

Everything go just blur

Everywhere go first blur😭😭😭😭😭

Na mumu man 😂

Blurry 🤣

Everywhere go fess blur

Na person wen fit don dey advice the guy since but he no hear word

na proper werey

Pour me water abeg 😂

Everywhere go first blur

Everywhere go first blur 😂😂😂😂

Who Dey edit these things? 😭😭

The guy eye go first blue🥹🥹🥸

That jesos sound 😹😹😹

Everywhere go first blur 😂😂😂
