Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

320,974 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Dark Orbit profil fotoğrafı
Dark Orbit6 ay önce

I go like know who be this gehgeh plug😭

Savage profil fotoğrafı
Savage6 ay önce

@_Nsznn One day we go hear devil own side of the story 😂 😂

MullerRedeyez profil fotoğrafı
MullerRedeyez6 ay önce

Omo na rubbish e de talk joor

Big_Sam🫶 profil fotoğrafı
Big_Sam🫶6 ay önce

@r_effizy1 Gehgeh dey mad but e dey always make sense

Saint Chy☦︎🂓 profil fotoğrafı
Saint Chy☦︎🂓6 ay önce

Rubbish talk dey always dey funny to una

Quantum profil fotoğrafı
Quantum6 ay önce

“He has a point” A big f00l Una no day read Bible God called Satan and said have you seen my faithful servant job Heat what Satan said lord is you that is protecting him you did not allow me to touch him When God allow Satan touch job watin sup f00l 😂 abeg

Khng profil fotoğrafı
Khng6 ay önce

Even the name devil na god give am 😂😂😂😂

Imbornrich Billion profil fotoğrafı
Imbornrich Billion6 ay önce

Which backlift style is this?😂

HitmanOnTheMic profil fotoğrafı
HitmanOnTheMic6 ay önce

Na the way wey e dey use throw himself for ground dey kee me pass😂😂

UNKNOWN profil fotoğrafı
UNKNOWN6 ay önce

Nobody get aura reach devil, God just Dey explain tire 😂

Quaz profil fotoğrafı
Quaz6 ay önce

Omoo I no Dey oo 😂😂

John profil fotoğrafı
John6 ay önce

Justice for devil keh Abeg make una no put person for talk oo and some people will still say he’s on point omo for me I no dey put mouth for this kind talk oo

Benny profil fotoğrafı
Benny6 ay önce

Bruh I Dey wonder Shey celestial beings dey laugh because if devil see this video en suppose even burst laugh guy wetin b this

BIG_CHIEF 🖤🦅 profil fotoğrafı
BIG_CHIEF 🖤🦅6 ay önce

If you look am well, na true o

Achiever Blackman 7 profil fotoğrafı
Achiever Blackman 76 ay önce

Devil Dey talk everyday, the evil people do and say na devil Dey speak and act through them

King Osawe Michael⚓️ profil fotoğrafı
King Osawe Michael⚓️6 ay önce

The amount of clowns in Nigeria outweighs the amount of sane folks!

OG♠️ profil fotoğrafı
OG♠️6 ay önce

Justice for devil 😂😂😂

GloriiDaGreat profil fotoğrafı
GloriiDaGreat6 ay önce

Same God cursed the serpent that was possessed by devil to tempt Eve and left the devil aside 😟

OB£MB£_ ❤️💙 profil fotoğrafı
OB£MB£_ ❤️💙6 ay önce

This path wey you want toil ehn, if God get your time, devil go bed god on you behalf God no go gree. E go reach one time devil go deny you say e no know you.

Lookaway profil fotoğrafı
Lookaway6 ay önce

Geh geh don mad nah, una no no 😂😂😂

Nnamdi 🦅 profil fotoğrafı
Nnamdi 🦅6 ay önce

😂 😂

Nwanze✝️ profil fotoğrafı
Nwanze✝️6 ay önce

Geh geh top 3 craze people for this country 😭

Leo Obi ⚽️ profil fotoğrafı
Leo Obi ⚽️6 ay önce

🤣🤣🤣🤣 see your role model @Energyg0d4

josh. LOC profil fotoğrafı
josh. LOC6 ay önce

😂😂😂😂

Fvcked!🙃 profil fotoğrafı
Fvcked!🙃6 ay önce

@Ceaserjuniorrr 😭😭

SBC profil fotoğrafı
SBC6 ay önce

This guy Dey disgrace Urhobo people 😭😭😭😭

AHDIZ♓️ profil fotoğrafı
AHDIZ♓️6 ay önce

Honestly God didn’t tell us anything about the devil , most of these stories are cooked up by humans back in the days and it was documented down and we turn it into the holy book

Bibby profil fotoğrafı
Bibby6 ay önce

@ProsperUfo7253 Geh geh don kill me😂

Dalu Olugbajie profil fotoğrafı
Dalu Olugbajie6 ay önce

His knowledge is limited biko. Who tell devil make he no talk his own part

Rolly🫆 profil fotoğrafı
Rolly🫆6 ay önce

Abeg oo😂

Tejumola profil fotoğrafı
Tejumola6 ay önce

Wait is this how gheghe behaves in his videos? 😂😂😂Be like na to dey watch am now ooo

ayomipo$i profil fotoğrafı
ayomipo$i6 ay önce

🤣🤣

Walter profil fotoğrafı
Walter6 ay önce

What's that jumb in the end and the haircut too? 🤣🤣🤣 #JUSTICEFORDEVIL

Genjutsu profil fotoğrafı
Genjutsu6 ay önce

Make he go join church of Satan, make he hear Devil point of you

Benzer Videolar