Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
He nearly enter today!
454,821 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

This episode is titled "Truth or Dare". That calmness deserves an Olympic medal and then, if this wasn't done in public, you'd have had a story to tell from the emergency room. Las Las that guy na them😎

Deep tweet

I just gbadun that guy calmness 💯 normally naso e suppose be 💯

Observation

He clear say that egbon belong, and he strong for him team, think nah why him Dey wander say be like this guy no know me or him Dey prank me. He asked that question more than 10 times before hin touch you,

Bro dem ask you asy you dey smoke SM and you still dey there lol...

Shey na colos? 😟

The guy too calm abeg,na senior man him be

Fact

Come Benin make you do one na abeg

I no dey come
Похожие видео
Sensitive content
Opeyemi Famakin don finally enter wahala today 😭😂
Oyindamola🙄
283,696 просмотров • 1 год назад
It's time to Enter the Unknown. #MSI2024 kicks off today!
LoL Esports
583,022 просмотров • 2 лет назад

