Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
He think say na ikorodu 😂😂😂
152,088 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 28

Shame wear me Kese for Body

Since this day he no near Germany or Portugal go perform 😂

This guy should be nowhere foreign tours 😂. Them fit just dey look am like gorilla on two legs.

If u leave him neck e go pain me gan o😭😂

Na ikd dem take dey perform for here Abi ?

What was he expecting 😂😂

See as dem dey look am 😂😂😂

See one oyibo de there de tear steps na 😂😂

?? Wetin dey worry am

They them to con watch you 😂

😂

You self won trend 😂

😭😪

😂

No mind the werey 😹

lol, this caption eh!

For free concert oo 500 cap 💔

E no go there again

@grok which show was this ?

Those people sef just dey look like person wey them trick come or then promise them money 🤣🤣

See what you’re causing yourself. Stoopid boy

@DeliversOpeyemi comparing this guy to Asake is like comparing okada to truck

Why una deh bant Seyi 30bg?

@medellincarte10 see your Ikorodu lil baby

lol 😂😂😂

People way Dey just look at am

😂😂😂😂😂

No be the him debut year be this?
