Loading video...
Video Failed to Load
Hmmmmmm, sense or nonsense?👀 📹: mazijudepondis // TT
326,594 views • 2 days ago •via X (Twitter)
43 Comments

Peller no be my business now ooooo.... Na dangote wey I dey call since morning e no pick dey worry me

Guyyy😭😭😭

@Big_marvis Ochacho is doing all these rubbish to Peller because he knows Peller is a small boy and doesn’t really have sense.

Devil's gift; he gives you shoes, he collects your feet.

Omo, like this you give me 10million I go name my son after you. If you give me 50million I don change my name to Ochacho maniac and e no concern anybody papa

Guyyy what the heli 😅😅😅😅

If Satan give you hat he will definitely collect your head

They’ll be fine.. na dem sabi abeg na how I go take go house go rest I de find like this 😑💔😭

No worry, Ochacho go know say Peller na different breed if he try rubbish.

Make God no put our food for where e hard to get

Amen o🙏🏼🙏🏼

Na so my brother

Come how this ochacho take turn billionaire ? Anyone go just come out online to brag Thay they are now a billionaire whereas there are Aloy of billionaires that don’t even brag online yet it is always the criminally corrupt ones that are always bragging online

Bros basically saying: ochacho impregnated Jarvis

See as this one Dey talk like say nah him arrange the meeting

Wait, let me ask you something, oga For ₦400M, will you name your child after me? Yes or no?

Ochacho won't do anything free for you

How e take concern us? Just getat!

@Henry_pelumi01 This guy is making sense 100%

Na audio money that man get

As big as you are wetin dey sup for this country no dey worry na to be parent of a married dude yet you are not married while the one of the parents people know dey on soft with suv. Our politicians are the luckiest people in this planet earth

Nothing goes for nothing

Hmmmmm🤔 even with God???

Set camera dey reason peoples life omoh!

Yoruba naming ceremony can have as much as 20 names submitted by family and friends. If Ochacho is close to the family, nothing stops him from submitting a name. Ultimately, what matters are the final one or two names the family will impress on the kid as he/she grows.

@Peller089 come ohhh😂😂

@Peller089 🤣🤣

Nobi everything wey glitter be gold ooo. Nobi everything wey pesin give u u go accept no matter how e fine ooo. From promoting the son to naming the baby after the son or daughter, I bet y'all it won't end there. New clauses will still be added soon. Walk away while u still can😕

The matter no clear

You makes sense but brother, if you look the man he looks more like a person with a happy heart he’s spirit is always clean among other people. Please don’t sound so sure until you’re sure. Assumption is not good.

This seems cultist deal oooo, ha!

If I see 50m from ochacho, I don go swear affidavit 😒

9gaaa🤣😭😭😭

This is cultism o

🤔🤔

Omor🤐🤐

Abeg ooo Nothing really concern us, nobody gives free gift his working from what he earned

Me don talk before and go still talk say Ochacho money na Ritual...😕

Na Cruise!. Dem no get any deal to name his unborn child

They are okay already peller was already doing well before he met ochacho it was peller that make us know ochacho and ice king cuz no one knew them before. The publicity peller gave them both alone is worth that house to be honest so i don’t see a reason why he’ll require peller to name his child after him. It’s fishy business . Peller should remind him how he’s also helped both him and his son.he should move out and get his own house if he refuses cuz peller isn’t broke. Peace of mind is priceless

Wetin concern u wetin person belle naw, wey make old man like u come carry camera Dey do content untop? , Omor, this work wey no Dey for Nigeria so ehn, person papa carry camera Dey do amebo online Dey call am content, na wetin Nigeria don turn too now be this? Smh

Nah you sabi sha no go talk wetin dem go dey use police find you up and down 😒 You go face am ooo 🙁

When dem give Davido and Portable I don’t think any people tlk abt em . How come Una con Dey tlk abt Peller ? Mk Una free em naw abii pesin no fit enjoy again
