Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How far wetin be update bayi? 😩🤲🏽
128,999 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
10 Kommentare

Na this ur video off me pass😭🤣

Deal is done just sporting asking us to be discreet allowing them to get somewhere close in the negotiations for his replacement ......We are eaten good this year remote lo fi okan bale

E con be like sey i no get work again😭😂😂

Bid has since been rejecte

Ogo mámà paa ra ré 😢😂

My mind never touch ground like this seh 😂😂

Ma pa ra E o 😂😂😂 Arsenal fit no later sign that boy ooo 😂😂😂 make E be say na Jackson to Arsenal here we go we go later see ooop 😂😂😂😂😂😂

Mood since morning

I Dey refresh this X app just to see Here We Go. But he be like say I don Dey over wait too much 😩😩 Wetin Dey even sup self

Joy one wound you remote, no excuse this season o😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Wetin pregnancy dey do women ehn 😩😩😩
Dami’ Adenuga
1,168,284 Aufrufe • vor 2 Jahren
Sensitive content
Wetin Cubana dey do ?😩💀
Oyindamola🙄
221,931 Aufrufe • vor 1 Jahr
