Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
How much I thief self 😂💔
1,390,109 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
64 Kommentare

Na to kill am be the next thing, with the stress wey he put all of them through

You don get banger here oo

Omo even me myself I shock😂🤲🏾

You nor like drop tax

U must collect beating today 🤪🤪 bcoz u climb poll u think we go leave you, u go cry in the hard way 😂😂

Abeg naa 😂

No help am beg ooh Boyz are in para mood right now 🤗

Imagine say them come catch our politicians for street 😂

E nor go funny oo 😂

At all o 😂

I just de pity you because when them finally carry you reach ground 😂😂😂

I go beg for forgiveness

If them forgive you make I die 😂 see wetin you make grown men de do on top ladder 😂

@e_emmrex And them rent the second ladder o , how them wan take recover the money wey them pay 🤣

@e_emmrex If them forgive this thief king go banish all of them 😭😂 say them rent the second ladder 😂

The guy even get mind hold wire 😂😂

He get confidence say no light

Omo these boys no get joy ooh 😭😂 Be like say nah this kain boys dey buy energy drink for thief, make them mend am well

And most of them na thief oo

!!! 😂 But the owner never wan just claim em day

Una sure say no be him hold Tinubu last breath? Because una no go fit convince me say na ordinary thief him just thief.

I Dey sure 😂, because the way them take Dey after am ehnn

If him survive this one him go give him life to Christ once 😂😂

Thief Dey repent ?

This particular one must repent ooo

Omo, wetin the guy their sef... Abi he kidnap transformer nhi 😂

NEPA so useless thieves dey use their wires as escape strategy SMH

As I dey watch dey video I just dey think say make NEPA brig light like that 😂 With the person way thief and person way no thief go see jesus that day

Wetin this guy thief wey make boys dey find am like this? 😭😂😂

I nor even know ooo

Be like this one dey work with nepa 😭😂 Cause light suppose don catch am before these guys

Na Nigeria you dey naa

Omo.. 😂😂 no be lie

This guy must have done something really terr!ble to them.

He can’t even escape through the power line 😭

You no wan dance keh 😂

Make them free am

@MverPila17835 Free Wati 😂

What's this??😅 is the electricity not working in this area??😂😂

No, all of them for don kpia

Just one nice UP NEPA .. everybody go compose 😭😭

1. This thief or whatever criminal he is, na baba werey. What kind of thought is running through his mind to have gone to this extent. 2. These men are exceptionally mad and stone-hearted to have gone this far to apprehend someone. There are better ways and this could have ended badly. Because, that baba werey of a criminal was ready to cause severe damage. The number of men on those ladders was too much. Their approach to this was not needed. 3. Lastly, everybody need psychiatric evaluation in that area.

Make light jus come Everybody dey go down with immediate effect

Na light wey no dey that area give them confidence 😂😂

God! Everybody Dey mean to die just to catch you haha 😆

This one na world war 3 o

Can only happen in Nigeria cause they’re sure they won’t bring the light.

Tiff wey learn Kung Fu 😂😂

Na survival instinct Dey work

E be like say he thief ballot box for Tinubu

This guy life go flash before him eyes after all this stress 😭💔

Omo that boy don enter

Make e just pray make them bring light

Come down and let him be

@Caterin__a No 😂😂😂

Like do you know how difficult it is to find a ladder on a norm, but they brought 2 for him😭

This must be Nigeria. It's the only country you can play on high tension like this without fear of anything

The money wey you dey owe me, you pay me todayy!!

Buh why u thief 😂😂😂

I Won use the money pay loan app

😂😂😂

Na community land e sell 😂

no where to run😂

He must run oo
