正在加载视频...

视频加载失败

How much I thief self 😂💔

1,390,109 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

64 条评论

LoNeR__1 9 9 9🖤🥷🦅 的头像
LoNeR__1 9 9 9🖤🥷🦅2 个月前

Na to kill am be the next thing, with the stress wey he put all of them through

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

You don get banger here oo

LoNeR__1 9 9 9🖤🥷🦅 的头像
LoNeR__1 9 9 9🖤🥷🦅2 个月前

Omo even me myself I shock😂🤲🏾

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

You nor like drop tax

klexzee 007 的头像
klexzee 0072 个月前

U must collect beating today 🤪🤪 bcoz u climb poll u think we go leave you, u go cry in the hard way 😂😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

Abeg naa 😂

klexzee 007 的头像
klexzee 0072 个月前

No help am beg ooh Boyz are in para mood right now 🤗

حبيب❣️ 的头像
حبيب❣️2 个月前

Imagine say them come catch our politicians for street 😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

E nor go funny oo 😂

حبيب❣️ 的头像
حبيب❣️2 个月前

At all o 😂

Lil Nex 的头像
Lil Nex2 个月前

I just de pity you because when them finally carry you reach ground 😂😂😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

I go beg for forgiveness

Lil Nex 的头像
Lil Nex2 个月前

If them forgive you make I die 😂 see wetin you make grown men de do on top ladder 😂

emerald scepter 的头像
emerald scepter2 个月前

@e_emmrex And them rent the second ladder o , how them wan take recover the money wey them pay 🤣

Lil Nex 的头像
Lil Nex2 个月前

@e_emmrex If them forgive this thief king go banish all of them 😭😂 say them rent the second ladder 😂

The girl from Nowhere 💔 的头像
The girl from Nowhere 💔2 个月前

The guy even get mind hold wire 😂😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

He get confidence say no light

𝔈𝔪𝔪𝔞𝔫𝔲𝔢𝔩 ♠️ 的头像
𝔈𝔪𝔪𝔞𝔫𝔲𝔢𝔩 ♠️2 个月前

Omo these boys no get joy ooh 😭😂 Be like say nah this kain boys dey buy energy drink for thief, make them mend am well

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

And most of them na thief oo

𝔈𝔪𝔪𝔞𝔫𝔲𝔢𝔩 ♠️ 的头像
𝔈𝔪𝔪𝔞𝔫𝔲𝔢𝔩 ♠️2 个月前

!!! 😂 But the owner never wan just claim em day

Christy 🔥🔥 的头像
Christy 🔥🔥2 个月前

Una sure say no be him hold Tinubu last breath? Because una no go fit convince me say na ordinary thief him just thief.

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

I Dey sure 😂, because the way them take Dey after am ehnn

Christy 🔥🔥 的头像
Christy 🔥🔥2 个月前

If him survive this one him go give him life to Christ once 😂😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

Thief Dey repent ?

Christy 🔥🔥 的头像
Christy 🔥🔥2 个月前

This particular one must repent ooo

Yusuff Yusuff 的头像
Yusuff Yusuff2 个月前

Omo, wetin the guy their sef... Abi he kidnap transformer nhi 😂

Kechi Regis 的头像
Kechi Regis2 个月前

NEPA so useless thieves dey use their wires as escape strategy SMH

⋆𝑺𝑲𝒀 𝑾𝑬𝑩⋆🐂🀄️ 的头像
⋆𝑺𝑲𝒀 𝑾𝑬𝑩⋆🐂🀄️2 个月前

As I dey watch dey video I just dey think say make NEPA brig light like that 😂 With the person way thief and person way no thief go see jesus that day

Micheal Nzubechi 的头像
Micheal Nzubechi2 个月前

Wetin this guy thief wey make boys dey find am like this? 😭😂😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

I nor even know ooo

Boi special DTL 的头像
Boi special DTL2 个月前

Be like this one dey work with nepa 😭😂 Cause light suppose don catch am before these guys

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

Na Nigeria you dey naa

Boi special DTL 的头像
Boi special DTL2 个月前

Omo.. 😂😂 no be lie

Dammy Esquire., 的头像
Dammy Esquire.,2 个月前

This guy must have done something really terr!ble to them.

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

He can’t even escape through the power line 😭

Toxic Boom⚽️🏀🎾 的头像
Toxic Boom⚽️🏀🎾2 个月前

You no wan dance keh 😂

•𝙓𝙖𝙫𝙞𝙚𝙧• 的头像
•𝙓𝙖𝙫𝙞𝙚𝙧•2 个月前

Make them free am

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

@MverPila17835 Free Wati 😂

Tee✰ 的头像
Tee✰2 个月前

What's this??😅 is the electricity not working in this area??😂😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

No, all of them for don kpia

Zenuso 的头像
Zenuso2 个月前

Just one nice UP NEPA .. everybody go compose 😭😭

Ò l ì v è r 的头像
Ò l ì v è r2 个月前

1. This thief or whatever criminal he is, na baba werey. What kind of thought is running through his mind to have gone to this extent. 2. These men are exceptionally mad and stone-hearted to have gone this far to apprehend someone. There are better ways and this could have ended badly. Because, that baba werey of a criminal was ready to cause severe damage. The number of men on those ladders was too much. Their approach to this was not needed. 3. Lastly, everybody need psychiatric evaluation in that area.

Cardy☆ 的头像
Cardy☆2 个月前

Make light jus come Everybody dey go down with immediate effect

SSIAH 的头像
SSIAH2 个月前

Na light wey no dey that area give them confidence 😂😂

Valeria Emeka 的头像
Valeria Emeka2 个月前

God! Everybody Dey mean to die just to catch you haha 😆

BabyQ 的头像
BabyQ2 个月前

This one na world war 3 o

random guy on the internet 的头像
random guy on the internet2 个月前

Can only happen in Nigeria cause they’re sure they won’t bring the light.

💈20thcenturybarber💈 的头像
💈20thcenturybarber💈2 个月前

Tiff wey learn Kung Fu 😂😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

Na survival instinct Dey work

Feyi 🌴 的头像
Feyi 🌴2 个月前

E be like say he thief ballot box for Tinubu

SOMMAR 的头像
SOMMAR2 个月前

This guy life go flash before him eyes after all this stress 😭💔

Deborah 的头像
Deborah2 个月前

Omo that boy don enter

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

Make e just pray make them bring light

Siena🥀 的头像
Siena🥀2 个月前

Come down and let him be

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

@Caterin__a No 😂😂😂

comona 的头像
comona2 个月前

Like do you know how difficult it is to find a ladder on a norm, but they brought 2 for him😭

Jenny🌹 的头像
Jenny🌹2 个月前

This must be Nigeria. It's the only country you can play on high tension like this without fear of anything

Yunging💞 的头像
Yunging💞2 个月前

The money wey you dey owe me, you pay me todayy!!

Zanku To D World 🌎 的头像
Zanku To D World 🌎2 个月前

Buh why u thief 😂😂😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

I Won use the money pay loan app

Brymo 的头像
Brymo2 个月前

😂😂😂

ROLLER ⚡️ 的头像
ROLLER ⚡️2 个月前

Na community land e sell 😂

NSNV🕷 的头像
NSNV🕷2 个月前

no where to run😂

🎀Emmrex 🎀 的头像
🎀Emmrex 🎀2 个月前

He must run oo

相关视频