How to hide apps to avoid police 😂
397,338 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Olamide1 年前
Make he Dey play, if hand touch u wella, na u go use yr hand bring the app come out😂😂

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前
@olamideoficiall 😂😂😂he never jam police wey get craez for head na why😂😂

pretty damsel1 年前
just shout " i am a chosen, who are you? " one time all this one na long protocol.

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前
@heisroly Abeg nau😂

DE'MONEY🪙1 年前
You dey drop update for app where police dey, please remind me your name again? 🤔

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前
I wan make the police know the update so that them go catch una😂

David Of Fct🌝1 年前
Before I do all this ones dem go don collect my phone

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前
You Dey use iPhone 5?😭😭😂

Bayo Otedola1 年前
I am a chosen!!!!

𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前
Dey play😂


