Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

How we wan settle this matter now? 😭💔🤣

141,918 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von Wannie
Wannievor 1 Jahr

@Teeniiola Pastor turn another thing cause of food😭

Profilbild von $ilva 💸
$ilva 💸vor 1 Jahr

@Teeniiola He first drop one curse 😭

Profilbild von wisebaba
wisebabavor 1 Jahr

Why him dey pray like say na crusade

Profilbild von $ilva 💸
$ilva 💸vor 1 Jahr

Something wey you go talk ‘Alhamdulilah’ and ‘Bisimilahi’ and move on 😭

Profilbild von Babs
Babsvor 1 Jahr

@dahboss_vibez when Bible talk say be wise and not foolish na wetin e mean be dis 😀😂 you dey pray for street dey cover eyes, and u dey street, lol

Profilbild von $ilva 💸
$ilva 💸vor 1 Jahr

@dahboss_vibez E dey gbezome 🤣

Profilbild von Babs
Babsvor 1 Jahr

@dahboss_vibez you get 😀

Profilbild von Dr Farouk
Dr Faroukvor 1 Jahr

@Winifunds Abeg who carry e food

Profilbild von $ilva 💸
$ilva 💸vor 1 Jahr

@Winifunds Na who we still still dey find till now be that 😭

Profilbild von NR~VRC🏡
NR~VRC🏡vor 1 Jahr

@Teeniiola Ahh the guy wey dey video no even do am anything

Profilbild von $ilva 💸
$ilva 💸vor 1 Jahr

@Teeniiola Like dyg 😭😭😭

Profilbild von 👑𝗞𝗶𝗻𝗴𝗷𝗼𝗻𝗮𝗵🌴🥥
👑𝗞𝗶𝗻𝗴𝗷𝗼𝗻𝗮𝗵🌴🥥vor 1 Jahr

Omo e go far oh

Profilbild von Ådéwálé👑
Ådéwálé👑vor 1 Jahr

Gobe 2.0😂😂😂

Profilbild von Frankleen03
Frankleen03vor 1 Jahr

I dey find my food u dey do video. Dem suppose break him head gan😅😂

Profilbild von FIGHTHUB
FIGHTHUBvor 1 Jahr

😂😂wait why the man stone you water 💦

Profilbild von JT Khalid 💸
JT Khalid 💸vor 1 Jahr

Gobe

Profilbild von AVWEROSUOGHENE
AVWEROSUOGHENEvor 1 Jahr

If I never pay I go just leave

Profilbild von DFW_PRÏĘŠT
DFW_PRÏĘŠTvor 1 Jahr

Funniest part be say evidence no dey the video 😂

Profilbild von DAHBOSS 💸
DAHBOSS 💸vor 1 Jahr

Make we ask

Profilbild von 🇳🇬
🇳🇬vor 1 Jahr

how them wan settle am😂😂

Profilbild von 🦍🇳🇬🦅
🦍🇳🇬🦅vor 1 Jahr

He first start with camera man 😂

Profilbild von YoungBlood💧
YoungBlood💧vor 1 Jahr

My belle ooo 😂😂😂

Profilbild von JUBELL
JUBELLvor 1 Jahr

@hiPETERR

Profilbild von Ijoba Emir
Ijoba Emirvor 1 Jahr

@Teeniiola 😂😂😂😂

Profilbild von 𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙
𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙vor 1 Jahr

Problem😭😂

Profilbild von BIGMEV
BIGMEVvor 1 Jahr

Rie nshi?😂😂😂

Profilbild von Pablo escapor
Pablo escaporvor 1 Jahr

@xviddownload this video

Profilbild von Ehigimetor
Ehigimetorvor 1 Jahr

😊

Profilbild von BiG94!
BiG94!vor 1 Jahr

This guy you sabi collect beating 😂😂 and you go still stand there 😭

Profilbild von Yem🌹
Yem🌹vor 1 Jahr

😂😂😂

Profilbild von Arctic dajavou
Arctic dajavouvor 1 Jahr

Plan act

Profilbild von $@MMI£ PO$H🤑
$@MMI£ PO$H🤑vor 1 Jahr

U dey bind and cast for food Hunger Neva catch u 😂😂

Profilbild von Sergio ⭐
Sergio ⭐vor 1 Jahr

😂😂

Profilbild von YoungBlood💧
YoungBlood💧vor 1 Jahr

Omo😂😂

Profilbild von Pablo escapor
Pablo escaporvor 1 Jahr

@xviddl download this video for me

Profilbild von Dera✨
Dera✨vor 1 Jahr

😂😂😂the last part

Profilbild von Freeman 📍
Freeman 📍vor 1 Jahr

Dem no Dey close two eyes completely for hood 😂😂😂

Profilbild von RayNaKruz 💎
RayNaKruz 💎vor 1 Jahr

🤣😭🤣😭🤣

Ähnliche Videos

How we go settle this matter like this ? 😭
1:30

Sensitive content

How we go settle this matter like this ? 😭

Oyindamola🙄

490,528 Aufrufe • vor 1 Jahr