Loading video...
Video Failed to Load
How we wan settle this matter now? ๐ญ๐๐คฃ
141,918 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
38 Comments

@Teeniiola Pastor turn another thing cause of food๐ญ

@Teeniiola He first drop one curse ๐ญ

Why him dey pray like say na crusade

Something wey you go talk โAlhamdulilahโ and โBisimilahiโ and move on ๐ญ

@dahboss_vibez when Bible talk say be wise and not foolish na wetin e mean be dis ๐๐ you dey pray for street dey cover eyes, and u dey street, lol

@dahboss_vibez E dey gbezome ๐คฃ

@dahboss_vibez you get ๐

@Winifunds Abeg who carry e food

@Winifunds Na who we still still dey find till now be that ๐ญ

@Teeniiola Ahh the guy wey dey video no even do am anything

@Teeniiola Like dyg ๐ญ๐ญ๐ญ

Omo e go far oh

Gobe 2.0๐๐๐

I dey find my food u dey do video. Dem suppose break him head gan๐ ๐

๐๐wait why the man stone you water ๐ฆ

Gobe

If I never pay I go just leave

Funniest part be say evidence no dey the video ๐

Make we ask

how them wan settle am๐๐

He first start with camera man ๐

My belle ooo ๐๐๐

@hiPETERR

@Teeniiola ๐๐๐๐

Problem๐ญ๐

Rie nshi?๐๐๐

@xviddownload this video

๐

This guy you sabi collect beating ๐๐ and you go still stand there ๐ญ

๐๐๐

Plan act

U dey bind and cast for food Hunger Neva catch u ๐๐

๐๐

Omo๐๐

@xviddl download this video for me

๐๐๐the last part

Dem no Dey close two eyes completely for hood ๐๐๐

๐คฃ๐ญ๐คฃ๐ญ๐คฃ
Related Videos
Sensitive content
Soldier slap deaf person keh ?? How we go settle the matter like this ๐ญ๐
Oyindamola๐
487,842 views โข 1 year ago
Sensitive content
How we go settle this matter like this ? ๐ญ
Oyindamola๐
490,528 views โข 1 year ago
Who go settle this matter now ๐คฃ๐
Depegan of Lagos ๐ณ๐ฌ๐บ๐ธ
33,629 views โข 3 months ago
