正在加载视频...

视频加载失败

How we wan settle this matter now? 😭💔🤣

141,918 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

38 条评论

Wannie 的头像
Wannie1 年前

@Teeniiola Pastor turn another thing cause of food😭

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸1 年前

@Teeniiola He first drop one curse 😭

wisebaba 的头像
wisebaba1 年前

Why him dey pray like say na crusade

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸1 年前

Something wey you go talk ‘Alhamdulilah’ and ‘Bisimilahi’ and move on 😭

Babs 的头像
Babs1 年前

@dahboss_vibez when Bible talk say be wise and not foolish na wetin e mean be dis 😀😂 you dey pray for street dey cover eyes, and u dey street, lol

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸1 年前

@dahboss_vibez E dey gbezome 🤣

Babs 的头像
Babs1 年前

@dahboss_vibez you get 😀

Dr Farouk 的头像
Dr Farouk1 年前

@Winifunds Abeg who carry e food

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸1 年前

@Winifunds Na who we still still dey find till now be that 😭

NR~VRC🏡 的头像
NR~VRC🏡1 年前

@Teeniiola Ahh the guy wey dey video no even do am anything

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸1 年前

@Teeniiola Like dyg 😭😭😭

👑𝗞𝗶𝗻𝗴𝗷𝗼𝗻𝗮𝗵🌴🥥 的头像
👑𝗞𝗶𝗻𝗴𝗷𝗼𝗻𝗮𝗵🌴🥥1 年前

Omo e go far oh

Ådéwálé👑 的头像
Ådéwálé👑1 年前

Gobe 2.0😂😂😂

Frankleen03 的头像
Frankleen031 年前

I dey find my food u dey do video. Dem suppose break him head gan😅😂

FIGHTHUB 的头像
FIGHTHUB1 年前

😂😂wait why the man stone you water 💦

JT Khalid 💸 的头像
JT Khalid 💸1 年前

Gobe

AVWEROSUOGHENE 的头像
AVWEROSUOGHENE1 年前

If I never pay I go just leave

DFW_PRÏĘŠT 的头像
DFW_PRÏĘŠT1 年前

Funniest part be say evidence no dey the video 😂

DAHBOSS 💸 的头像
DAHBOSS 💸1 年前

Make we ask

🇳🇬 的头像
🇳🇬1 年前

how them wan settle am😂😂

🦍🇳🇬🦅 的头像
🦍🇳🇬🦅1 年前

He first start with camera man 😂

YoungBlood💧 的头像
YoungBlood💧1 年前

My belle ooo 😂😂😂

JUBELL 的头像
JUBELL1 年前

@hiPETERR

Ijoba Emir 的头像
Ijoba Emir1 年前

@Teeniiola 😂😂😂😂

𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙 的头像
𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙1 年前

Problem😭😂

BIGMEV 的头像
BIGMEV1 年前

Rie nshi?😂😂😂

Pablo escapor 的头像
Pablo escapor1 年前

@xviddownload this video

Ehigimetor 的头像
Ehigimetor1 年前

😊

BiG94! 的头像
BiG94!1 年前

This guy you sabi collect beating 😂😂 and you go still stand there 😭

Yem🌹 的头像
Yem🌹1 年前

😂😂😂

Arctic dajavou 的头像
Arctic dajavou1 年前

Plan act

$@MMI£ PO$H🤑 的头像
$@MMI£ PO$H🤑1 年前

U dey bind and cast for food Hunger Neva catch u 😂😂

Sergio ⭐ 的头像
Sergio ⭐1 年前

😂😂

YoungBlood💧 的头像
YoungBlood💧1 年前

Omo😂😂

Pablo escapor 的头像
Pablo escapor1 年前

@xviddl download this video for me

Dera✨ 的头像
Dera✨1 年前

😂😂😂the last part

Freeman 📍 的头像
Freeman 📍1 年前

Dem no Dey close two eyes completely for hood 😂😂😂

RayNaKruz 💎 的头像
RayNaKruz 💎1 年前

🤣😭🤣😭🤣

相关视频

How we go settle this matter like this ? 😭
1:30

Sensitive content

How we go settle this matter like this ? 😭

Oyindamola🙄

490,528 次观看 • 1 年前