Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
😂. Hunger go wound you
259,910 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
43 Yorum

Story! Where you wan see soup inside pot for that kain house for night?

Them no dey ever leave food for inside pot... na once e dey finish

You sabi or the remaining go enter freezer

@Naija_PR Ahhh see ajebutter 😂😂😂 Brooo then wey we Dey small na under bed we Dey push our soup but thank God for life sha

@jegilomo @Naija_PR Una been rich? Cause na the content be that

i went to the fridge by 2am and saw watermelons and raw frozen chicken.

You will eat watermelons until you're okay o

I have been in this type of situation before 😅. It is not funny 😅

It cannot be funny ...because you will be hungry, but somehow you'll be feeling guilty for being hungry

It is funny because why can’t you just give me plenty food. Why this rationing 😅. Those years when I eat, I count the ceiling until morning, can’t sleep well because I’m still hungry. I started eating well before getting home so it didn’t matter what they gave me to eat.

If dem sha no dey lock their kitchen Everywhere good

Na why I no dey gree go do holiday for anybody house when I dey small. I'm always contented with my grandma Eba and Egusi

Nah to go mend garri ooo 😹😭

Where you wan see am?😂

I go go package am for junction chief 😹

That soup dey like wetin he cook by himself 😂😆

Me wey I no Dey joke with my stomach. Na to Dey beg them to return me back to our house.

The way he dey devour that garri raw ehn... Nigerian family visits summary

Omoh this thing no funny at some point I had to buy sausage in bulk and keep 😂😂😂there's always drink and fruit inside refrigerator 😅naaaa midnight I dey operate. If not I no sure say I go still dey alive like this😂😅

Omór, my rich uncle is the opposite of this scenario oo. Steady balanced; local and foreign meals morning afternoon and night. Different assorted soup already in the freezer, just defrost and feed yourself. Fruit, snacks everywhere inside the kitchen ❤️❤️🤗

That 8:45 for dinner no correct na normally 6PM ooo, my eyes peel for one hand onetime like that, Breakfast 12 PM, 2 pieces of watermelon, pawpaw

That midnight eba scene hit too hard! Bros😂

Being left in the wild is better than this situation.

lol wen u live with someone always make sure u have extra cash on you for mama put just incase 😁👍🏽

@Nadalchukwu No be you say you de diet?

3 square meals but they are serving you 3 round meals

And then you realize it is not by wealth, because you feed better at your poor home

Very relatable, you eventually prefer to go back to your rugged home where you enjoy fufu,eba...and it is hard to watch ucl football in this type of home esp those fixtures at 9:45 pm😃

This is why I don’t visit families O Dem no fit feed me as I Dey feed myself

I go don stroll go since afternoon Hobeat bread 🍞 and beans

Bro ur uncle is doing fine giving you such food Mine was 2 slices of bread and Lipton no milk no sugar in the afternoon 1 beef with burger and coca at night I ran away

You lucky say them get garri sef 😂😂

Watin be this 😂😂 This one na appitizer in the morning, afternoon and night 😅

How did I get here 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

My uncle's place still gives me PTSD 😭😂😅

If you dey go rich am house better buy bread and biscuit full bag😂

Make you for see front. There is shaa CCTC camera there. Be careful.👀😂

The real reason I stopped going on holiday at my rich uncle's house.

That midnight eba too real

Godforbid I see that kind of onions in my food, I might not eat for 1week or mayb just that 1 hour😂

This is reason I didn't like all that holiday thing 🤣🤣 What do you mean I can't eat the way I eat in our house.

@Rey_Classic If i no chop eba / swallow once or twice a week my body go dey do like say i wan sick. Swallow is very essential in this life

Them even give you three square meal you dey complain. For my aunty house nah 12pm we dey chop breakfast. I no dey like go reach man house, stay more than 1 day.
