ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

๐Ÿ˜‚. Hunger go wound you

259,910 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 5 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

43 ๆก่ฏ„่ฎบ

Adiagha ็š„ๅคดๅƒ
Adiagha5 ไธชๆœˆๅ‰

Story! Where you wan see soup inside pot for that kain house for night?

Naija ็š„ๅคดๅƒ
Naija5 ไธชๆœˆๅ‰

Them no dey ever leave food for inside pot... na once e dey finish

Adiagha ็š„ๅคดๅƒ
Adiagha5 ไธชๆœˆๅ‰

You sabi or the remaining go enter freezer

Sad Spice ็š„ๅคดๅƒ
Sad Spice5 ไธชๆœˆๅ‰

@Naija_PR Ahhh see ajebutter ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Brooo then wey we Dey small na under bed we Dey push our soup but thank God for life sha

Adiagha ็š„ๅคดๅƒ
Adiagha5 ไธชๆœˆๅ‰

@jegilomo @Naija_PR Una been rich? Cause na the content be that

dontia. ็š„ๅคดๅƒ
dontia.5 ไธชๆœˆๅ‰

i went to the fridge by 2am and saw watermelons and raw frozen chicken.

Naija ็š„ๅคดๅƒ
Naija5 ไธชๆœˆๅ‰

You will eat watermelons until you're okay o

Oluwaseyi ็š„ๅคดๅƒ
Oluwaseyi5 ไธชๆœˆๅ‰

I have been in this type of situation before ๐Ÿ˜…. It is not funny ๐Ÿ˜…

Naija ็š„ๅคดๅƒ
Naija5 ไธชๆœˆๅ‰

It cannot be funny ...because you will be hungry, but somehow you'll be feeling guilty for being hungry

Oluwaseyi ็š„ๅคดๅƒ
Oluwaseyi5 ไธชๆœˆๅ‰

It is funny because why canโ€™t you just give me plenty food. Why this rationing ๐Ÿ˜…. Those years when I eat, I count the ceiling until morning, canโ€™t sleep well because Iโ€™m still hungry. I started eating well before getting home so it didnโ€™t matter what they gave me to eat.

Dรถpaminรซ๐Ÿง  ็š„ๅคดๅƒ
Dรถpaminรซ๐Ÿง 5 ไธชๆœˆๅ‰

If dem sha no dey lock their kitchen Everywhere good

Ikorodu Towncrier ๐Ÿ—ฃ๐Ÿ“ฃ ็š„ๅคดๅƒ
Ikorodu Towncrier ๐Ÿ—ฃ๐Ÿ“ฃ5 ไธชๆœˆๅ‰

Na why I no dey gree go do holiday for anybody house when I dey small. I'm always contented with my grandma Eba and Egusi

Big Hunter๐Ÿซถ๐Ÿผ ็š„ๅคดๅƒ
Big Hunter๐Ÿซถ๐Ÿผ5 ไธชๆœˆๅ‰

Nah to go mend garri ooo ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜ญ

Naija ็š„ๅคดๅƒ
Naija5 ไธชๆœˆๅ‰

Where you wan see am?๐Ÿ˜‚

Big Hunter๐Ÿซถ๐Ÿผ ็š„ๅคดๅƒ
Big Hunter๐Ÿซถ๐Ÿผ5 ไธชๆœˆๅ‰

I go go package am for junction chief ๐Ÿ˜น

Rey Classic ๐Ÿ‘‘๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง ็š„ๅคดๅƒ
Rey Classic ๐Ÿ‘‘๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง5 ไธชๆœˆๅ‰

That soup dey like wetin he cook by himself ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜†

Varm ็š„ๅคดๅƒ
Varm5 ไธชๆœˆๅ‰

Me wey I no Dey joke with my stomach. Na to Dey beg them to return me back to our house.

Giru ็š„ๅคดๅƒ
Giru5 ไธชๆœˆๅ‰

The way he dey devour that garri raw ehn... Nigerian family visits summary

Mr.SAMSONโœŠ ็š„ๅคดๅƒ
Mr.SAMSONโœŠ5 ไธชๆœˆๅ‰

Omoh this thing no funny at some point I had to buy sausage in bulk and keep ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚there's always drink and fruit inside refrigerator ๐Ÿ˜…naaaa midnight I dey operate. If not I no sure say I go still dey alive like this๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…

Victorexยฎ ็š„ๅคดๅƒ
Victorexยฎ5 ไธชๆœˆๅ‰

Omรณr, my rich uncle is the opposite of this scenario oo. Steady balanced; local and foreign meals morning afternoon and night. Different assorted soup already in the freezer, just defrost and feed yourself. Fruit, snacks everywhere inside the kitchen โค๏ธโค๏ธ๐Ÿค—

Defi Guru ็š„ๅคดๅƒ
Defi Guru5 ไธชๆœˆๅ‰

That 8:45 for dinner no correct na normally 6PM ooo, my eyes peel for one hand onetime like that, Breakfast 12 PM, 2 pieces of watermelon, pawpaw

Wills ็š„ๅคดๅƒ
Wills5 ไธชๆœˆๅ‰

That midnight eba scene hit too hard! Bros๐Ÿ˜‚

Greatshistorian Olabode ็š„ๅคดๅƒ
Greatshistorian Olabode5 ไธชๆœˆๅ‰

Being left in the wild is better than this situation.

Jeffrey Asiegbu ็š„ๅคดๅƒ
Jeffrey Asiegbu5 ไธชๆœˆๅ‰

lol wen u live with someone always make sure u have extra cash on you for mama put just incase ๐Ÿ˜๐Ÿ‘๐Ÿฝ

NotFriendlyโŒ ็š„ๅคดๅƒ
NotFriendlyโŒ5 ไธชๆœˆๅ‰

@Nadalchukwu No be you say you de diet?

The Old Protege ็š„ๅคดๅƒ
The Old Protege5 ไธชๆœˆๅ‰

3 square meals but they are serving you 3 round meals

Perpetua ๐Ÿ–ค๐ŸŒธ๐Ÿ–ค ็š„ๅคดๅƒ
Perpetua ๐Ÿ–ค๐ŸŒธ๐Ÿ–ค5 ไธชๆœˆๅ‰

And then you realize it is not by wealth, because you feed better at your poor home

Onoghoro Believe ็š„ๅคดๅƒ
Onoghoro Believe5 ไธชๆœˆๅ‰

Very relatable, you eventually prefer to go back to your rugged home where you enjoy fufu,eba...and it is hard to watch ucl football in this type of home esp those fixtures at 9:45 pm๐Ÿ˜ƒ

Larry ็š„ๅคดๅƒ
Larry5 ไธชๆœˆๅ‰

This is why I donโ€™t visit families O Dem no fit feed me as I Dey feed myself

Olab๐ŸŽˆ๐ŸŽˆ ็š„ๅคดๅƒ
Olab๐ŸŽˆ๐ŸŽˆ5 ไธชๆœˆๅ‰

I go don stroll go since afternoon Hobeat bread ๐Ÿž and beans

BINDING WIRE NG ็š„ๅคดๅƒ
BINDING WIRE NG5 ไธชๆœˆๅ‰

Bro ur uncle is doing fine giving you such food Mine was 2 slices of bread and Lipton no milk no sugar in the afternoon 1 beef with burger and coca at night I ran away

Goodness ็š„ๅคดๅƒ
Goodness5 ไธชๆœˆๅ‰

You lucky say them get garri sef ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Sadiya Bala ็š„ๅคดๅƒ
Sadiya Bala5 ไธชๆœˆๅ‰

Watin be this ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ This one na appitizer in the morning, afternoon and night ๐Ÿ˜…

Apaguntan temitope ็š„ๅคดๅƒ
Apaguntan temitope5 ไธชๆœˆๅ‰

How did I get here ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

kayjay๐Ÿฆ…๐Ÿฆ… ็š„ๅคดๅƒ
kayjay๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…5 ไธชๆœˆๅ‰

My uncle's place still gives me PTSD ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…

Arewa Jumoke ็š„ๅคดๅƒ
Arewa Jumoke4 ไธชๆœˆๅ‰

If you dey go rich am house better buy bread and biscuit full bag๐Ÿ˜‚

Debby ็š„ๅคดๅƒ
Debby5 ไธชๆœˆๅ‰

Make you for see front. There is shaa CCTC camera there. Be careful.๐Ÿ‘€๐Ÿ˜‚

Sapa Kin ็š„ๅคดๅƒ
Sapa Kin5 ไธชๆœˆๅ‰

The real reason I stopped going on holiday at my rich uncle's house.

stephen Emanuel ็š„ๅคดๅƒ
stephen Emanuel5 ไธชๆœˆๅ‰

That midnight eba too real

Natty Jay ็š„ๅคดๅƒ
Natty Jay5 ไธชๆœˆๅ‰

Godforbid I see that kind of onions in my food, I might not eat for 1week or mayb just that 1 hour๐Ÿ˜‚

GIDEON LINUS ็š„ๅคดๅƒ
GIDEON LINUS5 ไธชๆœˆๅ‰

This is reason I didn't like all that holiday thing ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ What do you mean I can't eat the way I eat in our house.

Rockerfella ็š„ๅคดๅƒ
Rockerfella5 ไธชๆœˆๅ‰

@Rey_Classic If i no chop eba / swallow once or twice a week my body go dey do like say i wan sick. Swallow is very essential in this life

Faith John/Virtual assistant ็š„ๅคดๅƒ
Faith John/Virtual assistant5 ไธชๆœˆๅ‰

Them even give you three square meal you dey complain. For my aunty house nah 12pm we dey chop breakfast. I no dey like go reach man house, stay more than 1 day.

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘