Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Hunting time
487,154 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
43 Kommentare

The animal was already dead before he took it out of water

You think so

Watch the video

Just Dey stress yourself on top something wey you done kill before

Why flogging a dead animal?

That nigga was dead earlier

It’s not a nigga

Omo this people get mind o only one person for this plenty water.

lol e don become lifestyle

Animal don die already before you begin flog the aligarto

Why flogging the water and whereas the gator is already dead 😏😏

lol can you even enter water ?

What does entering water got to do with my comment?

That thing was already dead , he planted it in that water

E don die since way back Broda Nuru 🤣🤣

E no suppose better for the person for that video

Anything for the bread 💯

YKB

no no nooo TINUBU most go. which kai life be this...

Savage life

Killing an already dead animal

He brought it out dead

He never hit the damn thing lol

You know create content ke

It’s just a dead body

Who this one dey deceive? You carry a dead something dey flog water to prove you kill it. Abeg pack well

Something wey don die before you carry am enter water dey act film

This is what happens when you think everyone was mad like you are

What!!!👀👀👀

I’m a ijaw girl that meat is similar to those roasted fish that you chew for a while 😂😂😂 Crocodile meat one of the best meat after tortoise meat 😋😋

De deceive yourself 😂

Who's this one deceiving

Zaten Ölmüş hayvan bıçağı suya neden vuruyorki, hayvanada vurmuyor komik

I feel say na Ghe Ghe be4

Something wey no dey alive na him u dey hunt

Dead already bro 😂

This one just Dey act Dey feel like bahubali 😂 something wey don die I just Dey pray make e mistakenly cut em preeq

Is that not Geh Geh?🤭

😂

Dead animal. Who r u fooling ewu

That animal has died B4 na

Not once did that reptile move, not once.

Nah lion you catch 😆 🤣

