Loading video...
Video Failed to Load
I can't see this alone ๐ญ๐
286,406 views โข 2 days ago โขvia X (Twitter)
41 Comments

This one don fraaaa๐น๐

Since 2010

There is nothing in this world as fast as the hand that clears the frapps

just like that she dey irritate me

Whatโs the dance for? ๐ ๐

Special, wetin she dey talk?

You be nepo ?

Where i for see am? Once again, wetin she dey talk? Nur vex me๐

But why the leg work?๐๐

She commot pata from furo ๐

A failed country is the cause of all this so sad

How can a woman be this razz

Pretends to understand

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Sheโs hilarious

Just go somewhere private like toilet do am ๐ and you suppose dey adjust yourself first before you commit. Adjust steady, no embarrass yourself

lol why

E no too fresh to dey do am outside ๐ Anyhow sha

I don go tik tok

๐๐๐๐

This one na Dangbana republic o

Perhaps Fra ?

Na the dance off me ๐

๐๐๐๐

Naa her bend mouth off me

The leg work ๐

Why you go wear G.string

what's the essence of that dance ๐๐

Ahan, kire????

she can never do this in public

God!

And na person girlfriend be this o ๐

Product of a failed system.nothing funny here.

Person don born girl

@CombRazor

I hate women with masculine traits.

Na Yoruba babe ...

God abeg!!!๐

๐๐๐

This kind yoruba girls dey fear me

Red carpet
