正在加载视频...

视频加载失败

I asked Ruth a simple question 🤣

406,988 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

Bstars🇳🇬💔 的头像
Bstars🇳🇬💔6 个月前

Help me tell Ruth make she forgive me

EkyDorlyn 🇳🇬 的头像
EkyDorlyn 🇳🇬6 个月前

Seun get nice voice o

Nonso Okeke 🪖 的头像
Nonso Okeke 🪖6 个月前

Wait, na garri Ruth dey take for Benin Republic? 😳

Mozzytech 👨‍💻💻 的头像
Mozzytech 👨‍💻💻6 个月前

All of una just dull for that gathering.. smh

B$ON 的头像
B$ON6 个月前

This ruth come first na every time u dey chop? Ya mouth no dey close?

DIVINE™ 的头像
DIVINE™6 个月前

@it_Rutie Now I understand why una they use her Which one be God create cana

More Than A Club 🐐 的头像
More Than A Club 🐐6 个月前

This babe can't be in her 20s abeg, she be like all these road side mama wea de sell tapioca 😭😭😭

K A Y 的头像
K A Y6 个月前

Ruth be like my 45 year old Aunty wey no marry or get pikin, she get small shop in front of family compound now

Møńāřcħ 的头像
Møńāřcħ6 个月前

No clip from this una outing I don see wey ruth no dey chop😂😂😭

Thestayanonymous 的头像
Thestayanonymous6 个月前

Ruthifoodiologist 😭😭😭

PBTIPS 👀 的头像
PBTIPS 👀6 个月前

E say Gbam😆

APEX 的头像
APEX6 个月前

@bigwizarrdd Who notice say Seyi vibes without fame fine pass Seun

ℕé𝕟𝕥𝕪 的头像
ℕé𝕟𝕥𝕪6 个月前

Nothing anybody wan tell me Ruth dey smoke

𝕋ℍ𝔼𝔹𝔸𝕃𝕆乂🏵️꧂ 的头像
𝕋ℍ𝔼𝔹𝔸𝕃𝕆乂🏵️꧂6 个月前

Oh so God created women for women?? This Twitter ehn

DosFCB💕 的头像
DosFCB💕6 个月前

Double Applauded for Ruth on this one 👏👏👏👏 First time Ruth is saying something directly from her functioning brain, and it's because she is eating noodles. Assuming she's eating fufu, now you go just dey hear jagons up and down. This is the first time Seun is acting reasonable, and that's because he's outside Nigeria, had it be he's in Nigeria, and now jagaban Spirit go just dey make ham do jaka jaka

billionaire baby 🇳🇬🇬🇷 的头像
billionaire baby 🇳🇬🇬🇷6 个月前

Una dey use Ruth dey create Banger

Tray not Trey!! 的头像
Tray not Trey!!6 个月前

Looking Homeless na Ruth Niche. I don confirm am😂

Azubuike 的头像
Azubuike6 个月前

@claire9978i God abeg, why’s Ruth like this? She resemble woman way don born finish with her fallen breast

EBUKA 的头像
EBUKA6 个月前

😂😂 Ruth no waste time o! "God created food but e no create man for men!" Meanwhile she dey devour that Indomie like say tomorrow no dey 🔥 Ruthifoodiologist don turn pastor and foodie in one breath 😂🤣

Trips Of Life 的头像
Trips Of Life6 个月前

@it_Rutie You go still chop her 😂

ICESON 的头像
ICESON6 个月前

Help me tag @it_Rutie to pass that food over here

Victor 🇵🇹❤️ 的头像
Victor 🇵🇹❤️6 个月前

😂😂😂😂😂😂 No talk this thing for some pls oo

Big Wizard 🪄 的头像
Big Wizard 🪄6 个月前

Gbam😂

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸6 个月前

Wetin she dey chop?

OC👾 的头像
OC👾6 个月前

So ruth no Sabi English na once she switch to pidgin LMAO 😂

Night_walker 😷 的头像
Night_walker 😷6 个月前

For her face now she go de think say she make sense 😂🤨man for smoke 💨 😂😂imagine

Maria💜 的头像
Maria💜6 个月前

@Geniethefirst una go think say nah content una no go know true true dem dull

Dante 的头像
Dante6 个月前

You know one thing I like about this Ruth ehn…is that with all the dragging…she actually no send anybody… I really like that about her never have I seen her set camera to cry that yall are affecting her mental health… She’s like a sin eater for this twitter just pour ur frustrations on her and move on… Infact from now if I jam any of her tweets na encouragement I go Dey type for her.

THE VIICE EXCHANGE 的头像
THE VIICE EXCHANGE6 个月前

@claire9978i lol she get brain oooooooo, Leave for Ruth of all witches

Speak Truth 的头像
Speak Truth6 个月前

Abeg help me ask her this question chief. Why she too like food.

Catalyst 💥 的头像
Catalyst 💥6 个月前

@babatunde_sanya Just incase you support the motion 😎

Mr Fem 的头像
Mr Fem6 个月前

God created Abazz for Ruth. God created Seun for Ruth. 2 ratio 1

Aquila 的头像
Aquila6 个月前

Omoh see Ruth like pregnant woman 😂😂

I'VE GOT YOU TWISTY 的头像
I'VE GOT YOU TWISTY6 个月前

Actually all nah society constructions, there's nothing like God created, God didn't create a shit, people just live their lives the way they want, homosexuality has been happening way back before now. So do as you wan do nah your life, what's bad is bad but not all what society constructed to be bad that are really bad, some are law made by a single person to be superior to others and bcuz they may not like that particular thing

相关视频