Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
i can never delete this video ๐๐ญ
62,695 Aufrufe โข vor 4 Monaten โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

I dey die ๐ญ๐ญ๐ญ E say e do as power reach ๐คฃ

๐ญ๐ญ

Him eyes come blur ๐๐ญ

Baba fess shock ๐ฅฒ๐๐ญ๐๐๐ค E no go better for all this Nigeria woman wey Dey break men heart๐ซต๐ฅฒ๐ญ๐ญ

Baba ,Omo I Don Do As My Power Reach Oh. ,Lol Adam No Try Die For Beard Beard Bank o

His ex Abi?๐

yes ๐

Shey make he do pass himself ni?๐น

E dey fear touch am sef ๐ญ

No be virgin she say she be?๐๐คฒ๐พ

๐๐

Pepperly us, God nor de sleep

Isreal na my person๐๐ I too like am

See the wayy i burst laugh๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

@hid_denJ ๐ญ๐ญ๐

Dem show am small sample ๐๐๐๐

๐๐๐๐ Women are not to be loved but, respect only they are the one to love

Una de mock person ke๐๐

Dem shenk am ๐๐

@afeare_isreal you dey gbola well?

@fridayyyy11111 ๐๐๐

@OluwakoyaTolu Women.

@alh_nurex101 ๐

๐๐๐๐๐๐

@beri_grizou Waisted effort

@abeebsilverYK

๐๐

๐ญ

I de cry๐ญ๐ญ๐ญ

baba, I dey do as my power reach o๐ญ๐

Everywhere firstly blur ๐คฃ

Dey do go leave you. Her lost sha ๐คฃ

๐๐๐๐๐๐

Omo +234 girl's Don show guys shagg oo

The last question na there issue Dey๐

@beri_grizou E clear for Juju eyes ๐
รhnliche Videos
Sensitive content
I can never delete this video from my phone ๐ญ ๐ ๐
PaPa J ๐
968,250 Aufrufe โข vor 10 Monaten
