Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I can’t ever delete this video from my phone 😭😂😂
1,166,461 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

U dey bus with person they say make trailer kill am , Shey if the truck come e go miss u n others too 😂😂😂

😭😭😂😂

Them go just dey swear for each other dey go😭😭

Lagos is not for the weak😂

Lagos na very weird place 😂😂😂

What kind of thing is this. See swear sha

This una Lagos too funny

As how nahh. 😂😂😂

The literally just welcome you and still going soft on you, wait until them begin throw punches beside you and 1 ends up hitting your jaw 😭😭

Two hungry frustrated people 😂

Lagos too funny.😭😭

The wildest thing in this video is how everyone just kept quiet as dem dey swr for their self😭 Lagos na very different place 😂

Make conductor just talk “trailer go kee you inside this bus” make everywhere first scatter

The condition for the country makes people consistently agitated. It’s affecting our psyche.

Reminds me of the day two elderly women presumably in their sixties, both members of same denomination started exchanging punches in public transport.

I swear I know this conductor ...he's always angry and he spits on passengers close to him while cursing passengers Obalende - ikeja route

i need to watch it then

Welcome to Lagos Nigeria 😂

whattt😭😂😂

@tee_boyjr Nothing is more scary than precise curses, the way they come with WHEN and WHAT, like "As you dey go now, Trailer go do what" 😭😭😭

Wahala😂😂

E no go surprise me if both of them laugh and shake hand at the end!

Conductor literally said “As we Dey go now trailer go jam you” Won’t the trailer kîll all of them

One thing I've noticed about Nigerians is they will threaten each other, or as they say over there threaten themselves, call each other foolish, goat and say God punish you but it rarely leads to actual violence

Lmao 🤣 wait what

Make una try Dey tag creator na😩una go just go download my video Dey share am without credit.. no be so o

Nigeria is not for the weak 😂

😂 😂 "Wey your money?".

U go won cry and laugh at same time 😂

Welcome to Nigeria 😂😂

Normal normal. How will you forget you had a terrible day at work without witnessing this. 😅

😂😂

Them don use spit baptize that guy wey sit down

Did I hear trailer go kill you 😁wey two of una dey together 🤦

😭😭😭😭

Naso o😂
Похожие видео
Sensitive content
I can never delete this video from my phone 😭 😂 😂
PaPa J 𝕏
967,844 просмотров • 9 месяцев назад
