Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I can't see this alone. Come and see!😱😱
43 Yorum

This one na JBL

😂

Na ghetto nurse do that BBL and e go dey smell so

Hmmm

Oh, now I understand why she was shy. The sturgeon should be arrested as soon as possible 😄

Lol

This is just Hip pad. It’s obvious to even the blind.

Yeah

Na block them use mould this nyash? 😅

Omg

Once you’re done you will remove you bum bum pad

Hmmmm

This na BBL or na LLB?

Omo this one life don spoil 😁🤒😁 your nyansh be Like Pyramid

No be Sandra for oko poly be this

That's definitely not a BBL. She dey wear one of those body shapers wey dem dey pack with foam. It's so obvious. Where dis street hustler wan see 20m to do BBL? She don chop?

Go and meet that doctor and ask for a refund because what I saw now is Actually not bbl 😂😂😂

Hope say her friends dey advice her sha Wch kind BBL be dis one 😂

Where's all the pressure to do this stuff coming from? I refuse to believe it's just for dates and money.

I weak

See as she look like Duck fowl 😁

@kenizeke I sure say na like this the surgeon be

See this olodo uprising 🤦

Low yansh esteemed

Madam 🤣 abeg U for use dat money sow seed for orphanage mk dem help U ask God for small sense bcuz U no get at all 💔🤣😂

Thr bbl no straight

It’s a made up nyash

The look is awful.. Why is the anchor shouting about it?

Haaa

Yeah. There's nothing exciting about the physique.

Mugu girl Daft shiii

@Exspada_San i found your missing rib cage

This one na LBB ooo no be BBL 🤣🤣🤣

See mentality 😬. Why DJ Cuppy no do BBL? I blame stupid men that invest on these low self esteem fake bum bum girls.

@AnthonyOfLagos 😂😂😂

Na for back yard them do this one

Lol

😭😭💔

This one na BBQ 🤣

U need to collect your money back

E no go better for you and the doctor when put that rubbish for your back and call it BBL. Does that nonsense look like BBL 🤣

Ha 😂😂😂

Wetin be this
