Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

I can't see this alone. Come and see!😱

32,803 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля BrockfromtheEast🎑🚀
BrockfromtheEast🎑🚀3 месяцев назад

What type of voice is this?

Фото профиля TIMI🍷
TIMI🍷3 месяцев назад

I won ask self

Фото профиля Chief supernatural
Chief supernatural3 месяцев назад

Na girl be this or man ?

Фото профиля TIMI🍷
TIMI🍷3 месяцев назад

Anyone you called it

Фото профиля Oseni
Oseni3 месяцев назад

Well at least she’s honestly and well brought up in a way.. pls what her handler if she dont mind

Фото профиля sharp
sharp3 месяцев назад

Her voice 😬

Фото профиля ATOM
ATOM3 месяцев назад

Why she dey sound like chihuahua😅😂

Фото профиля Average Citizen
Average Citizen3 месяцев назад

Omo una they use because of ass dey date rubbish 😓🤢

Фото профиля Gifted
Gifted3 месяцев назад

If na you, u go gree date girl with that kind voice ?

Фото профиля Blessed boy😇
Blessed boy😇3 месяцев назад

Carry voice like Benin man😂😂😂 She no come dey wet join😂😂💔

Фото профиля Friday Babs
Friday Babs3 месяцев назад

Person with kind voice no suppose dey wet sef

Фото профиля ……….,
……….,3 месяцев назад

Taa! Chinadu come outside from that body! Cus This voice nah senior man voice 😂

Фото профиля Tee Aaa
Tee Aaa3 месяцев назад

Na this one them dey call voice mail cos wetin be this 🤣🤣🤣

Фото профиля Peter Agbese
Peter Agbese3 месяцев назад

Omo me actually like this babe, Her apparent honesty go too make relationship easy!! Or difficult😣. Na God dey give us handing skills finally 🙏

Фото профиля Yetiwurld
Yetiwurld3 месяцев назад

She be like she swallow PA system

Фото профиля $Layyen
$Layyen3 месяцев назад

Do women really agree to these interviews?

Фото профиля Dan Ogra
Dan Ogra3 месяцев назад

This lady is very beautiful and honest, i will like to meet her

Фото профиля Vincenigg
Vincenigg3 месяцев назад

Osakpolo dan go do BBL they claim Woman 😂😂😂

Фото профиля Friday Babs
Friday Babs3 месяцев назад

Na man or woman

Фото профиля Ola Burti 🗡️
Ola Burti 🗡️3 месяцев назад

This one na senior man ohh , see voice 😂🤣

Фото профиля ‘Mide
‘Mide3 месяцев назад

@h_abibah Nawa oo

Фото профиля pidgin Boi
pidgin Boi3 месяцев назад

Na shemale?

Фото профиля Exe
Exe3 месяцев назад

What type of voice is this?

Фото профиля Mayor of Musk
Mayor of Musk3 месяцев назад

"I can't hear this alone. Come and hear!" I corrected the caption for you

Фото профиля Tolulope
Tolulope3 месяцев назад

This voice na wa ooo🤣

Фото профиля 𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅
𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅3 месяцев назад

Why the girl dey sound like senior man wey get catarh

Фото профиля IGBINEDION EGBE PROSPER
IGBINEDION EGBE PROSPER3 месяцев назад

She is the right one.. Please what are handle

Фото профиля chiboy
chiboy3 месяцев назад

Her voice look like man voice

Фото профиля Osaro
Osaro3 месяцев назад

I pour her spit. Why you no go Dey wet.

Фото профиля Mayokun & 3 Ors 🇳🇬 🗝 🐘
Mayokun & 3 Ors 🇳🇬 🗝 🐘3 месяцев назад

Which kind voice be this ?Na man!

Фото профиля DigitalM
DigitalM3 месяцев назад

She can’t wet never!. Too much testosterone

Похожие видео