Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

I can't see this alone. Come and see!😱

32,803 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

BrockfromtheEast🎑🚀 profil fotoğrafı
BrockfromtheEast🎑🚀3 ay önce

What type of voice is this?

TIMI🍷 profil fotoğrafı
TIMI🍷3 ay önce

I won ask self

Chief supernatural profil fotoğrafı
Chief supernatural3 ay önce

Na girl be this or man ?

TIMI🍷 profil fotoğrafı
TIMI🍷3 ay önce

Anyone you called it

Oseni profil fotoğrafı
Oseni3 ay önce

Well at least she’s honestly and well brought up in a way.. pls what her handler if she dont mind

sharp profil fotoğrafı
sharp3 ay önce

Her voice 😬

ATOM profil fotoğrafı
ATOM3 ay önce

Why she dey sound like chihuahua😅😂

Average Citizen profil fotoğrafı
Average Citizen3 ay önce

Omo una they use because of ass dey date rubbish 😓🤢

Gifted profil fotoğrafı
Gifted3 ay önce

If na you, u go gree date girl with that kind voice ?

Blessed boy😇 profil fotoğrafı
Blessed boy😇3 ay önce

Carry voice like Benin man😂😂😂 She no come dey wet join😂😂💔

Friday Babs profil fotoğrafı
Friday Babs3 ay önce

Person with kind voice no suppose dey wet sef

………., profil fotoğrafı
……….,3 ay önce

Taa! Chinadu come outside from that body! Cus This voice nah senior man voice 😂

Tee Aaa profil fotoğrafı
Tee Aaa3 ay önce

Na this one them dey call voice mail cos wetin be this 🤣🤣🤣

Peter Agbese profil fotoğrafı
Peter Agbese3 ay önce

Omo me actually like this babe, Her apparent honesty go too make relationship easy!! Or difficult😣. Na God dey give us handing skills finally 🙏

Yetiwurld profil fotoğrafı
Yetiwurld3 ay önce

She be like she swallow PA system

$Layyen profil fotoğrafı
$Layyen3 ay önce

Do women really agree to these interviews?

Dan Ogra profil fotoğrafı
Dan Ogra3 ay önce

This lady is very beautiful and honest, i will like to meet her

Vincenigg profil fotoğrafı
Vincenigg3 ay önce

Osakpolo dan go do BBL they claim Woman 😂😂😂

Friday Babs profil fotoğrafı
Friday Babs3 ay önce

Na man or woman

Ola Burti 🗡️ profil fotoğrafı
Ola Burti 🗡️3 ay önce

This one na senior man ohh , see voice 😂🤣

‘Mide profil fotoğrafı
‘Mide3 ay önce

@h_abibah Nawa oo

pidgin Boi profil fotoğrafı
pidgin Boi3 ay önce

Na shemale?

Exe profil fotoğrafı
Exe3 ay önce

What type of voice is this?

Mayor of Musk profil fotoğrafı
Mayor of Musk3 ay önce

"I can't hear this alone. Come and hear!" I corrected the caption for you

Tolulope profil fotoğrafı
Tolulope3 ay önce

This voice na wa ooo🤣

𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅 profil fotoğrafı
𝐁𝐥𝐢𝐧𝐤𝐬𝟒𝐫𝐞𝐚𝐥✰🦅3 ay önce

Why the girl dey sound like senior man wey get catarh

IGBINEDION EGBE PROSPER profil fotoğrafı
IGBINEDION EGBE PROSPER3 ay önce

She is the right one.. Please what are handle

chiboy profil fotoğrafı
chiboy3 ay önce

Her voice look like man voice

Osaro profil fotoğrafı
Osaro3 ay önce

I pour her spit. Why you no go Dey wet.

Mayokun & 3 Ors 🇳🇬 🗝 🐘 profil fotoğrafı
Mayokun & 3 Ors 🇳🇬 🗝 🐘3 ay önce

Which kind voice be this ?Na man!

DigitalM profil fotoğrafı
DigitalM3 ay önce

She can’t wet never!. Too much testosterone

Benzer Videolar