Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I canโt watch this alone sha ๐๐๐๐๐
756,455 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

If your woman needs lube, 10 mins head ain't doing shit. Foreplay for a woman begins in her head, she must want to fuck you already before all these shenanigans. A healthy premenopausal woman who has only one partner (you) and is still attracted to you will get wet enough from just kissing (if both of you know what you're doing sha).

Una Dey wear suit explain okough ati obough?๐ญ

Healthy coochie no need lube sef

๐๐๐

Come make heaven make I see

As you embark on this journey of no return, know your partner status, or use a dental dam and wash your hands afterward.

Shey this thing go work for iya Shakira wey dey sell agbo

Some of you have No food on the table, but studying sex like itโs a degree. Brilliant

Call us when you get another update to use finger press money out. Everytime toto

What did I just watch? ๐๐๐๐ The suit deceived me ๐.

If to say the volume dey on mute now u go think say this one dey preach the word of God oo...๐คฃ๐คฃ๐คฃ U cum wear suit becos of this nonsense

This MOG get followers pass Jerry NSPPD. The only difference be say im followers are all Nicodemus.

Oga na Master. And Moses smooched the rock and water gushed forth like a geyser!

Healthy kpekus no need lube sef

Him wan lick lube?๐๐

It's the suit and tie for me and the seriousness on his face as he passes his message

This one no fit see heaven walahyi ๐

Una no dey fear say una pikin friends go see these stuffs??!?

As a man, For everything you fit do to satisfy your babe, please keep your mouth away from kpekus. Yes I say keep your damn mouth away from that kpekus please

Wtf is this๐๐๐ No be only me go see am, my union community members must see this too

See his face like toto ๐

He has very nice dimples

Tested and trusted no be lie

@grok what is the twitter handle of the man in the video

Make Una come make heaven make I see

Somebody pour me holy water please ๐ฅบ

Which department is this man handling

This man na Baltasar Engonga

Na some pikin e papa dis oh !! Chai God.

See as shame hide me for bobrisky nyash ๐คฆโโ๏ธ๐ญ

This man no even sabi fack

I saw this on TikTok ๐ See as the man just dey experiment am with his mouth

This grown up man wear suit dey teach men how to finger Toto Hmm wahala don dey
