Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I just can’t watch this alone😂😂😂😂
Комментарии: 47

@WizkidWi55316 Make he just comot field ooo,hand wey go meet ham

Calm down 😂😂😂

@WizkidWi55316 Tell the people wey their bet cut 😂

😂😂

@WizkidWi55316 Na only onana be the professional GK wey fit do this rubbish

No lies 😂

@WizkidWi55316 End of career move for that goal keeper.

😂😂😂

@WizkidWi55316 Werey think say na Europe he dey 😂 😄

Even though 😂

@WizkidWi55316 Make that keeper just dey run go like that.

Make he from there dey go jalingo like that 😂😂

@WizkidWi55316 Isweaer

😂

@WizkidWi55316

Guyy😂

@WizkidWi55316 Aura farming gone wrong 😂

I swear 😂

Make Una no vex 😂😂 He’s just trying to form aura😂😭😂😭

@WizkidWi55316 If I dey hin team I no care na that day he go kpai 😂

Ahh calm down 😂

@WizkidWi55316 @Ezhekelly Him after the match 😂😂😂

@Ezhekelly Kai😂

@WizkidWi55316 I smell match fixing

😂😂😂😂😂

@WizkidWi55316 my coach that year for don forfeit match, tie you flog wetin no good 😭

I can relate 😂😂

@WizkidWi55316 What a clown he is

😂😂

@WizkidWi55316 This keeper go too chop beating aje

Ahh😂😂

@WizkidWi55316 Get in jor

😂😂😂

@WizkidWi55316 If I be him team mate, I go kpai that keeper 😂😂

Ahh😂

@WizkidWi55316 But the back dey him hand sha. E no suppose be goal 😂😂😂

This one na street ball o😂

@WizkidWi55316 Street ball with VAR 🤣

Okay😂

@WizkidWi55316 Over sabi is his name, 50years experience be dammed!! 😆

😂😂

@WizkidWi55316 You wey be defender, why you no defend the ball? 😆😅

Wetin concern me😂

@WizkidWi55316 😂😂🤣

@WizkidWi55316 Not gon like what his teammates would say to him but 😂

But the results may vary 😂

@WizkidWi55316 Normal😂
