Loading video...
Video Failed to Load
I dey work like computer
28 Comments

The performance mad gan 🔥

This guy dey muzz me... 😂 You no fit match him energy

This one no go blow pass this year 😭😂😂

Omo! E be like say you don finally dey blow o! 😏😂

I love this guy like mad 😂

As you collect that phone dat girl for don dey fear 😂

GOD DEY SEE YOU GLORY IS COMING TO YOUR WAY ✌🏿🤩🍃

@EF555 Omaye you too good brr my WhatsApp status na you always

Nigeria music industry will be on fire when this guy finally got his fame 😂🤣

@heyaadey Please watch, like and subscribe 🤍

WELCOME. 😂🤣

Who be this one again?

How u carry that phone🙏

Bro so unique...

Time nor dey but time dey

Brrhhh he obtain him fan phone😂😂 creativity Dey muzz me

I can relate like mad @Raff_El

🚀 I no get battery, i dey work like computer

With my small tv 📺na your matter I Dey carry for head you fit post wey i no go repost am brr @EF555

Meta ai

@savingsoft God abeg. This guy😭

Ejeh. I'm proud of you Omaye

Mad ❤️

I like am gan, but which kind stepping be this again 😂

@savingsoft time no dey but time dey

Make that girl post that video asap

I love u but ....

Lolx 🤣😅 I enjoy watching efmoon perform ohh giving us some dramatic demonstration
Related Videos
Sensitive content
Mama dey wonder like... na UK i dey so or Computer market😂😂😂
The only jayfund11
258,505 views • 1 year ago
Sensitive content
“You see me as I dey enter rain dey go work, rain dey flog me dey go work but one person go call me say make I send am 2k but e dey house dey do weather for two, God go punlsh you” — hardworking citizen cries out😂
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
63,535 views • 6 months ago
