Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I don die 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
72,147 görüntüleme • 10 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Carter no follow script at all 😂😂 Those blow too much

He bleed am 😭,

Akpi go need make they press all him head with hot water,those upper cut really touch am

Akpi just need money

Trust Akpi to give his own version of events on how he almost won Carter tomorrow.

Na one punch dey make egbon do 360😂

Na this hand Akpi wan take fight burns boy??😂😂😂

Make dem call akpi mama o

Akpi get his mansion for village to complete. That money is needed

Akpi Na lazy goat Na only mouth baba 🤣🤣🤣🤣

These matches no balance ....light weight vs heavy weight. Carter get advantage. Make en find en size then we go fit judge

😂😂😂

He wan kill Speedy 😭

Who train akpi suppose the vex

😂😂😂

Akpi is finished🤣. That last punch, he go explain himself tire

Why would you hit some from back of their head

😂😂😂😂

😹😹

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂

Idiot turned his back

My people lets check on akpi ooooo 😂😂😂😂

😂😂

😂😂😂

Stupidity Na wetin Nigerians dey like rubbish fight

Lol😂 So na only mouth akpi get

He get apki for mind

The commentator for this video dey kpai me 😂😂

Akpi don go

😂😂😂😂
