ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
I don die ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
72,147 ๆฌก่ง็ โข 10 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
31 ๆก่ฏ่ฎบ

Carter no follow script at all ๐๐ Those blow too much

He bleed am ๐ญ,

Akpi go need make they press all him head with hot water,those upper cut really touch am

Akpi just need money

Trust Akpi to give his own version of events on how he almost won Carter tomorrow.

Na one punch dey make egbon do 360๐

Na this hand Akpi wan take fight burns boy??๐๐๐

Make dem call akpi mama o

Akpi get his mansion for village to complete. That money is needed

Akpi Na lazy goat Na only mouth baba ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

These matches no balance ....light weight vs heavy weight. Carter get advantage. Make en find en size then we go fit judge

๐๐๐

He wan kill Speedy ๐ญ

Who train akpi suppose the vex

๐๐๐

Akpi is finished๐คฃ. That last punch, he go explain himself tire

Why would you hit some from back of their head

๐๐๐๐

๐น๐น

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐

Idiot turned his back

My people lets check on akpi ooooo ๐๐๐๐

๐๐

๐๐๐

Stupidity Na wetin Nigerians dey like rubbish fight

Lol๐ So na only mouth akpi get

He get apki for mind

The commentator for this video dey kpai me ๐๐

Akpi don go

๐๐๐๐
