Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I don finally born Bahubali😂😂
216,415 görüntüleme • 24 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

This one na spider - man

This one carry para come o 😂

Omoh na real Bahubali Tray Man. 🤣🤣🤣🤣

This baby is born to be hustler

Straight to gymnastics class

The Nurse-midwife should be seriously careful.

Na Pharaoh you born guyyy 😂 This one no fit let anything go oo, lailai 😂💀

Arnold Schwarzenegger

Omo watin be this nahh😂😂

Please tell me this is Ai , is it right to the baby upside down for that long . I'm not comfortable watching this

All this effort years later he will be a man Utd fan😭🤣

This one no go give Caesar wetin belong to am oo😭

This one go sabi bench 5kg like this 😂

Is it safe to handle a baby that way??

I hope this is AI because if that is an actual footage then everyone there needs to be fired asap!

No be Hulk that😂😂

Their fist is like ironclad 😂😂

How do you people come up with captions on this app 😂😂😂

Nbl 💔🤣🤣

you sure say no be you be this when you small @shaydezzz

@fredworresGH them born iron baby 😂😂😂😂😂

Ee be like say dem no buy toy for dis midwife

You really don't born hulk ooo🤣😂

🤣🤣

This one go pass Samson 😂😂😂

Why not just remove the hand. Which one be all these rubbish?

Iron baby 😂😂😂😂

Eeei 😂😂

This one no gree oo 🤣🤣

🤣😂😅

His strength is too much😂😭

Is it safe to hold the baby that way?🤔🤔

Crack me up 🤣🤣🤣 No be small bahubali

Omo this one go stingy die😂
