Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

I need answers ๐ŸŒš๐Ÿ˜‚

28,818 Aufrufe โ€ข vor 9 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von ALABA
ALABAvor 9 Tagen

They forgive cheating lowkey ๐Ÿ˜‚

Profilbild von sucomovic
sucomovicvor 9 Tagen

I still Dey wonder how you will date someone for 1 or 2 years and you never decide if you will marry her or not

Profilbild von Adeniyi Salim
Adeniyi Salimvor 9 Tagen

Mko u go dey part of the people wey go scatter this country ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Iโ€™m KennyA
Iโ€™m KennyAvor 9 Tagen

Wahala for husband wey go ask his wife dis question ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Ak Might
Ak Mightvor 9 Tagen

Haa, dey play ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Even i get one girl pdf for hand She date the guy for more than 6 years b4 settle down with each other, but the girl still date like 3 guys within that period ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Spenza#
Spenza#vor 9 Tagen

Dem patch patch o๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von @asking๐Ÿฅถ๐Ÿ”Œ
@asking๐Ÿฅถ๐Ÿ”Œvor 9 Tagen

Omo relationship this days at your own risk of you believe say na only you Dey chop your babe for that long period of time.

Profilbild von NO_Love๐Ÿ’”
NO_Love๐Ÿ’”vor 9 Tagen

Dem settle am lowkey

Profilbild von OMOTAYO โœจ
OMOTAYO โœจvor 9 Tagen

You sha like wahala ๐Ÿ˜‚ Make he slide na Everybody Sabi wetin dem dh do na ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Triple_Aโญ๏ธ๐Ÿช–
Triple_Aโญ๏ธ๐Ÿช–vor 9 Tagen

Even all of una wey Dey comment anytime wey una won settle down that your girl no be only you dey knack her, mko babe self go collect only if he no marry ๐Ÿ˜…๐Ÿซต

Profilbild von Ghagha๐Ÿฅถ๐Ÿช–
Ghagha๐Ÿฅถ๐Ÿช–vor 9 Tagen

Them dey knack their baby jare make anybody whine

Profilbild von oluwaseun
oluwaseunvor 9 Tagen

You sha like wahala

Profilbild von Olarotimi jnr19
Olarotimi jnr19vor 8 Tagen

Even if you ask them they canโ€™t answer this question if Iโ€™m ur partner itโ€™s what u tell me or what I see I will believe bro just lockup

Profilbild von Adewale kuraja
Adewale kurajavor 8 Tagen

Some girls are loyal while some ainโ€™t loyal, some secrets are meant to follow you to the grave. But most girls that fuck in a seriously relationship are secretive and keep it to the grave. What you donโ€™t know wonโ€™t kill you

Profilbild von DC ๐Ÿคž๐Ÿฟ
DC ๐Ÿคž๐Ÿฟvor 9 Tagen

Them Dey settle am lowkey ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von OGHENETEGZI โœช
OGHENETEGZI โœชvor 9 Tagen

Iffa hear say na only them ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dah Ricchy
Dah Ricchyvor 9 Tagen

Na your papa and your mama get that question why you de carry am come online ? ๐Ÿ˜ญ nor just de use the toxicity way de your mind de mislead people

Profilbild von Bodman
Bodmanvor 9 Tagen

God really give you wisdom and knowledge for this land u follow chief

Profilbild von OYENIRAN
OYENIRANvor 9 Tagen

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜น

Profilbild von Shina Olayinka
Shina Olayinkavor 9 Tagen

Ha! This matter go long if we enter am. MKO, letโ€™s leave it like that. O ti lo๐Ÿซฃ๐Ÿซฃ๐Ÿซฃ

Profilbild von PatDon
PatDonvor 8 Tagen

If you ask us na who we go ask

Profilbild von Shurely
Shurelyvor 9 Tagen

Make I burst your brain wife cheater than girlfriend

Profilbild von Who Is Kenbruz
Who Is Kenbruzvor 9 Tagen

make we ask ur daddy and ur mommy do u want to tell me that ur daddy was only fucking ur mommy also

Profilbild von BIG JOZ๐Ÿ”
BIG JOZ๐Ÿ”vor 9 Tagen

U Don take that tin again... Agbaya ๐Ÿฅน๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Odumeru Muizz
Odumeru Muizzvor 9 Tagen

My relationship is 4 years now my girl is very loyal to me no other man.

Profilbild von Olalekan Yussuf
Olalekan Yussufvor 9 Tagen

These questions go cause wahala oo MKO ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Unlimited lee ๐Ÿ’ต๐Ÿ’ฐโค๏ธ
Unlimited lee ๐Ÿ’ต๐Ÿ’ฐโค๏ธvor 8 Tagen

Stop that question ooo

Profilbild von LANDLORD OF CANADA ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ
LANDLORD OF CANADA ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆvor 9 Tagen

Hotspot sharing ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von YESโ€ฆTHAT BANKOLE!
YESโ€ฆTHAT BANKOLE!vor 9 Tagen

Only the ones that lived together for those years before marriage. But you see those Long Distance peopleโ€ฆHmmm

Profilbild von ThatGuy๐Ÿ˜Ž
ThatGuy๐Ÿ˜Žvor 9 Tagen

Wetyn you reason go there first ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚?

Profilbild von Oderinlo Quadri
Oderinlo Quadrivor 8 Tagen

Thereโ€™s this girl that we once had a thing or two together and sheโ€™s in a โ€œseriousโ€ relationship with a guy for about 4years now and still counting, and Iโ€™m sure if I call her to party, sheโ€™ll show up. I left her because of my conscience. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von OluwaLoba
OluwaLobavor 9 Tagen

You woke up on a cold Friday morning and chose violence ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Leks Photography
Leks Photographyvor 9 Tagen

Abi kiniiii, talk am now ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Oderinde Peter Ayomide
Oderinde Peter Ayomidevor 9 Tagen

Them just overlook am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Holly Max
Holly Maxvor 9 Tagen

lol you will be fine , overthinking will just kill you fr

ร„hnliche Videos