Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I need answers 🌚😂
28,818 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

They forgive cheating lowkey 😂

I still Dey wonder how you will date someone for 1 or 2 years and you never decide if you will marry her or not

Mko u go dey part of the people wey go scatter this country 🤣🤣🤣

Wahala for husband wey go ask his wife dis question 😂😂😂

Haa, dey play 😂😂 Even i get one girl pdf for hand She date the guy for more than 6 years b4 settle down with each other, but the girl still date like 3 guys within that period 😂

Dem patch patch o😂😂

Omo relationship this days at your own risk of you believe say na only you Dey chop your babe for that long period of time.

Dem settle am lowkey

You sha like wahala 😂 Make he slide na Everybody Sabi wetin dem dh do na 😂

Even all of una wey Dey comment anytime wey una won settle down that your girl no be only you dey knack her, mko babe self go collect only if he no marry 😅🫵

Them dey knack their baby jare make anybody whine

You sha like wahala

Even if you ask them they can’t answer this question if I’m ur partner it’s what u tell me or what I see I will believe bro just lockup

Some girls are loyal while some ain’t loyal, some secrets are meant to follow you to the grave. But most girls that fuck in a seriously relationship are secretive and keep it to the grave. What you don’t know won’t kill you

Them Dey settle am lowkey 😂😂

Iffa hear say na only them 😂😂😂

Na your papa and your mama get that question why you de carry am come online ? 😭 nor just de use the toxicity way de your mind de mislead people

God really give you wisdom and knowledge for this land u follow chief

😭😭😹

Ha! This matter go long if we enter am. MKO, let’s leave it like that. O ti lo🫣🫣🫣

If you ask us na who we go ask

Make I burst your brain wife cheater than girlfriend

make we ask ur daddy and ur mommy do u want to tell me that ur daddy was only fucking ur mommy also

U Don take that tin again... Agbaya 🥹😂😂

My relationship is 4 years now my girl is very loyal to me no other man.

These questions go cause wahala oo MKO 😭😭😂

Stop that question ooo

Hotspot sharing 🤣🤣

Only the ones that lived together for those years before marriage. But you see those Long Distance people…Hmmm

Wetyn you reason go there first 😂😂?

There’s this girl that we once had a thing or two together and she’s in a “serious” relationship with a guy for about 4years now and still counting, and I’m sure if I call her to party, she’ll show up. I left her because of my conscience. 😂😭😂

You woke up on a cold Friday morning and chose violence 😂

Abi kiniiii, talk am now 😂😂😂

Them just overlook am 😂😂

lol you will be fine , overthinking will just kill you fr
