Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

I need answers 🌚😂

28,818 görüntüleme • 9 gün önce •via X (Twitter)

35 Yorum

ALABA profil fotoğrafı
ALABA9 gün önce

They forgive cheating lowkey 😂

sucomovic profil fotoğrafı
sucomovic9 gün önce

I still Dey wonder how you will date someone for 1 or 2 years and you never decide if you will marry her or not

Adeniyi Salim profil fotoğrafı
Adeniyi Salim9 gün önce

Mko u go dey part of the people wey go scatter this country 🤣🤣🤣

I’m KennyA profil fotoğrafı
I’m KennyA9 gün önce

Wahala for husband wey go ask his wife dis question 😂😂😂

Ak Might profil fotoğrafı
Ak Might9 gün önce

Haa, dey play 😂😂 Even i get one girl pdf for hand She date the guy for more than 6 years b4 settle down with each other, but the girl still date like 3 guys within that period 😂

Spenza# profil fotoğrafı
Spenza#9 gün önce

Dem patch patch o😂😂

@asking🥶🔌 profil fotoğrafı
@asking🥶🔌9 gün önce

Omo relationship this days at your own risk of you believe say na only you Dey chop your babe for that long period of time.

NO_Love💔 profil fotoğrafı
NO_Love💔9 gün önce

Dem settle am lowkey

OMOTAYO ✨ profil fotoğrafı
OMOTAYO ✨9 gün önce

You sha like wahala 😂 Make he slide na Everybody Sabi wetin dem dh do na 😂

Triple_A⭐️🪖 profil fotoğrafı
Triple_A⭐️🪖9 gün önce

Even all of una wey Dey comment anytime wey una won settle down that your girl no be only you dey knack her, mko babe self go collect only if he no marry 😅🫵

Ghagha🥶🪖 profil fotoğrafı
Ghagha🥶🪖9 gün önce

Them dey knack their baby jare make anybody whine

oluwaseun profil fotoğrafı
oluwaseun9 gün önce

You sha like wahala

Olarotimi jnr19 profil fotoğrafı
Olarotimi jnr198 gün önce

Even if you ask them they can’t answer this question if I’m ur partner it’s what u tell me or what I see I will believe bro just lockup

Adewale kuraja profil fotoğrafı
Adewale kuraja8 gün önce

Some girls are loyal while some ain’t loyal, some secrets are meant to follow you to the grave. But most girls that fuck in a seriously relationship are secretive and keep it to the grave. What you don’t know won’t kill you

DC 🤞🏿 profil fotoğrafı
DC 🤞🏿9 gün önce

Them Dey settle am lowkey 😂😂

OGHENETEGZI ✪ profil fotoğrafı
OGHENETEGZI ✪9 gün önce

Iffa hear say na only them 😂😂😂

Dah Ricchy profil fotoğrafı
Dah Ricchy9 gün önce

Na your papa and your mama get that question why you de carry am come online ? 😭 nor just de use the toxicity way de your mind de mislead people

Bodman profil fotoğrafı
Bodman9 gün önce

God really give you wisdom and knowledge for this land u follow chief

OYENIRAN profil fotoğrafı
OYENIRAN9 gün önce

😭😭😹

Shina Olayinka profil fotoğrafı
Shina Olayinka9 gün önce

Ha! This matter go long if we enter am. MKO, let’s leave it like that. O ti lo🫣🫣🫣

PatDon profil fotoğrafı
PatDon8 gün önce

If you ask us na who we go ask

Shurely profil fotoğrafı
Shurely9 gün önce

Make I burst your brain wife cheater than girlfriend

Who Is Kenbruz profil fotoğrafı
Who Is Kenbruz9 gün önce

make we ask ur daddy and ur mommy do u want to tell me that ur daddy was only fucking ur mommy also

BIG JOZ🔝 profil fotoğrafı
BIG JOZ🔝9 gün önce

U Don take that tin again... Agbaya 🥹😂😂

Odumeru Muizz profil fotoğrafı
Odumeru Muizz9 gün önce

My relationship is 4 years now my girl is very loyal to me no other man.

Olalekan Yussuf profil fotoğrafı
Olalekan Yussuf9 gün önce

These questions go cause wahala oo MKO 😭😭😂

Unlimited lee 💵💰❤️ profil fotoğrafı
Unlimited lee 💵💰❤️9 gün önce

Stop that question ooo

LANDLORD OF CANADA 🇨🇦 profil fotoğrafı
LANDLORD OF CANADA 🇨🇦9 gün önce

Hotspot sharing 🤣🤣

YES…THAT BANKOLE! profil fotoğrafı
YES…THAT BANKOLE!9 gün önce

Only the ones that lived together for those years before marriage. But you see those Long Distance people…Hmmm

ThatGuy😎 profil fotoğrafı
ThatGuy😎9 gün önce

Wetyn you reason go there first 😂😂?

Oderinlo Quadri profil fotoğrafı
Oderinlo Quadri8 gün önce

There’s this girl that we once had a thing or two together and she’s in a “serious” relationship with a guy for about 4years now and still counting, and I’m sure if I call her to party, she’ll show up. I left her because of my conscience. 😂😭😂

OluwaLoba profil fotoğrafı
OluwaLoba9 gün önce

You woke up on a cold Friday morning and chose violence 😂

Leks Photography profil fotoğrafı
Leks Photography9 gün önce

Abi kiniiii, talk am now 😂😂😂

Oderinde Peter Ayomide profil fotoğrafı
Oderinde Peter Ayomide9 gün önce

Them just overlook am 😂😂

Holly Max profil fotoğrafı
Holly Max9 gün önce

lol you will be fine , overthinking will just kill you fr