Loading video...
Video Failed to Load
I need this kind neighbor Abeg ๐ ๐โโ๏ธ
258,686 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
40 Comments

She don tell you say she go reap wetin she dey sow you still collect am ๐

@Baybii_Richie ๐

Never eat this type of food and never date this type of lady,just give her money if you can and leave her for another man.

This girl should be acting in Nollywood. Her acting skill is good. She didn't mix words. Originality placed out.

When person wan get this kind of neighbor? The once person day meet na just demons

Iswr ๐

Why she putting the plantain under her bre*ast

Were e for Dey ๐

That food combination works like viagra .. That girl is up to something

All these house agents no go see dis kain location for person but if na fight over agreement and commission dem active kpa ๐คง ๐ด..

See the way she arranged the cooked plantain. ๐คฃ๐คฃ

E shock me

You no see that Benz for back?๐ And no pray for this kine neighbors it's all sweet now until she sees you with another woman lol

Forget content. She go make Nollywood easy.

I Dey see Mercedes Benz ml350 wey he park outside sha ๐

Na rice people this update Dey work for

Just be single, live in your own house with a nice car or two, you go eat free food run from beautiful girls for naijah except you no get style.

I know say one day "I GO REAP WETIN I DEY PLANT".....

Can't you see the house she came to.. a Nigerian girl has a gutter behavior of worshipping money, she is wired to treat only the rich right but wants even the poor to value her as much. If dillusion was a person her surname would be "Nigeria girls"

Bro say "for where ๐คฃ๐น And the girl fyn sha ๐

nothing for you

If to see she say she no fit fall but the only fall na say she don fall in love ๐

Good neighbor with a good heart in her chest. Omo na we go rent wrong apartment oo. ๐ญ

At first she was putting the food under her boรณbs tryna tell u want she wants ,, Secondly she's kept on asking you make I dey go that's a pure intense of better doggy ... This weather ehhh chimmo I need to kinda neighbor jare...

She wants sth You know it I know it The guy knows it We all know it So do the needful!

See as she relax her buwees on top the plantain ๐

Same here ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐ญ

This is how my neighbor does

I hope you can see the GLE parked in there, she knows what sheโs doing lol ๐๐

U go say u don see awoof make u dey chop dey go, just remember say awoof dey purge belle, ur life fit pass there spoil.

@Cleverlydey4u They are hard to get

This kind of girl no dey exist. Na myth

Na better bone for neck be this if u mistakenly chop her

@seyikanbai Neighbor with good heart

This neighbor set well

This neighbor too set for real

Ungrateful guy ๐๐คฃ

Itโs a trap.. Run oo run ๐โโ๏ธ

Which kyn guy be this? This banny wey set like this, cook food on top, bring 4you, U de do shakara. Food wey U 4sidon make she de put am 4your mouth so that U can get the full taste of the food, U dey there de form.

See as she dey look him trouser zip. ๐
Related Videos
Sensitive content
Which kind of BBL is this abeg ๐
Damiโ Adenuga
1,012,907 views โข 1 year ago
Sensitive content
His girlfriend actually enjoys watching him poopโฆ hmm this one na love or madness abeg? ๐โโ๏ธ๐๐
Collins
81,870 views โข 11 months ago
