Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I never delete the video ๐๐๐๐๐ญ
209,494 Aufrufe โข vor 6 Monaten โขvia X (Twitter)
47 Kommentare

@Ruqqoyah77 God go punish T.I Blaze he really come here dey talk say dem no dey same level ๐คฃ๐คฃ

@Ruqqoyah77 Bruhh burst my brain ๐๐๐๐๐

I want to be there rn bro๐๐๐ See as everyone dey chop Ballo guy๐

E sweet

Na that egbon wey wear red enjoy the party padd walai

He don dey alright ๐

Walahi na like this I dey do for party anytime dem play ham ๐ญ

๐๐๐๐

I watch like 5times, let me see your hands.

@Mide__M Pure joy ๐คฉ

@Mide__M Nbl ๐

Ballo the werey good scatter

Them no dey put phone for pocket for this kind settings

Omo i miss the song with this instrumental, the new release is ass

@refugeeonearth3 The guy on red enjoy the party gan

@refugeeonearth3 He don soak nau ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ballo

Before nko๐

Too sweet ๐

mad song โค๏ธ

@itzhollar404 Ballo Omo e good like mad

wetin be the title

Jungle by balloranking

why i just dey hear am for the first time

๐๐๐

lol, not much of a fan sha

Na why and he no serious again

yhyh..i fuck wit few of ein songs actually

Marital issues, I think... tough

Title of this ballo jam Abeg ๐คฒ๐ป

Na Ace house be this for Kwara poly

Ace club โค๏ธ

No belittle my ballo ooo!!

See as I dey sing along๐

Tiktok girls crush ๐

Baloranking is underrated

O gbemidebe

Omoo na dope jam be dis oo ๐

balo. he can play

Name of the song?

Ballo, serious player!

Receipt choke

Baloooooo

Ball oo

Abeg Wetin be the name of the song pls. @Ayomide0078

Zero pa ๐๐ค

Ballo! he good scatter
รhnliche Videos
Sensitive content
I can never delete this video from my phone ๐ญ ๐ ๐
PaPa J ๐
968,496 Aufrufe โข vor 10 Monaten
