Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

I no fit delete this video 😭😂😂

68,374 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля eben ola
eben ola6 дней назад

King of the jungle?

Фото профиля GNF SULTAN🥷⏳🤍
GNF SULTAN🥷⏳🤍6 дней назад

King Kong 😭😂

Фото профиля Marvo Sneh
Marvo Sneh7 дней назад

She say na her king 😂😂

Фото профиля GNF SULTAN🥷⏳🤍
GNF SULTAN🥷⏳🤍6 дней назад

Him do mistake over beąt me😂😭

Фото профиля Elevated Banks 🥶🛜⚡️📶
Elevated Banks 🥶🛜⚡️📶7 дней назад

I no fit even skip am self

Фото профиля Bhad Tush💐
Bhad Tush💐6 дней назад

Ah boy no fit follow my sister try this one o I no wan know wetin sup. Because I no fit do person sister like this

Фото профиля Yii
Yii6 дней назад

Dem dey overbeat person with mistake??😂😂😂 That your king dey chop too much akpu...

Фото профиля Davido's bodyguard 💪🏼🔥
Davido's bodyguard 💪🏼🔥6 дней назад

Never skip low quality video 😂😂😂

Фото профиля ₿iakolo Derick Andrew 👨🏾
₿iakolo Derick Andrew 👨🏾6 дней назад

This king wan send her go meet king of glory ooo 😭🤣💀

Фото профиля HAIER😡😂
HAIER😡😂7 дней назад

Na my king😂💔 Until dem print her obituary 😭

Фото профиля GoodLife🏂
GoodLife🏂7 дней назад

Wetin I don go watch like this 😹😹

Фото профиля P. A 🇧🇪
P. A 🇧🇪7 дней назад

Na her kind do her

Фото профиля Thatbeninboy
Thatbeninboy7 дней назад

Omo 😂😂😂😂

Фото профиля Ayo_Sv󱢏
Ayo_Sv󱢏6 дней назад

"him do mistake overbeat me" 😂

Фото профиля oluwasetemi
oluwasetemi6 дней назад

he do mistake over beat am....God forsaken life or not

Фото профиля DAMI COKER🪙🐐
DAMI COKER🪙🐐6 дней назад

Over beat you....burst my brain 🤣

Фото профиля 🦉
🦉7 дней назад

😂😂😂

Фото профиля Yii
Yii6 дней назад

You won't find men who eat corn flakes beating there wives fufu has a way of triggering Anger 😡

Фото профиля Gocrazy🤬
Gocrazy🤬6 дней назад

Abeg I no get bluetick you fit help me send this video? I use God beg you 🤣🤣

Фото профиля Secondborn🇦🇷
Secondborn🇦🇷6 дней назад

@adebwealth1

Фото профиля ThisKindJay
ThisKindJay6 дней назад

If my babe no love me like this I nor dey do

Фото профиля 𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵1
𝓜𝓪𝓻𝓴_𝓭𝓮𝓷𝔃𝓮𝓵16 дней назад

Beat u sotey u begin resemble Chinese people 😁😁😁😁😁😁

Фото профиля Olorunfemi Abraham
Olorunfemi Abraham6 дней назад

King Herod abi King Nebuchadnezar

Фото профиля Gospel. GP.
Gospel. GP.6 дней назад

King 👑 David abi?

Фото профиля King David 👑
King David 👑6 дней назад

Na mistake. He over beat me

Фото профиля Sila
Sila6 дней назад

😂😂😂 king

Фото профиля Delphine Dossah Emmanuel
Delphine Dossah Emmanuel6 дней назад

@AsanteFran27760 don't beat your babe ooo

Фото профиля Temitope Olufalaye
Temitope Olufalaye6 дней назад

I doubt she still seeing

Фото профиля Rhilmax
Rhilmax6 дней назад

😂😂😂

Фото профиля kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfc
kola odeyinka agbaye omo #Arsenalfc6 дней назад

AJ self eyes no reach like dis

Фото профиля Josh Perry
Josh Perry7 дней назад

wetin be this 😭😂

Фото профиля SON OF GRACE🕊️
SON OF GRACE🕊️6 дней назад

@MLiyian84671 Omo😭😭😭

Фото профиля Emmanuel Femi
Emmanuel Femi6 дней назад

Sha na hear am abi na no hear make na leave queen abeg😂😅🤣

Фото профиля ibrahim hamidu
ibrahim hamidu6 дней назад

Na this your over protective leads you to this.

Фото профиля RAZAKHOOD🪖
RAZAKHOOD🪖7 дней назад

Na my King!! 😂😂💔

Похожие видео