Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I no wan go jail abeg 😂😂😂😂!!!
60,618 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

Eshi tested Abeg change settings, before you go longterm loan for Atletico De Kirikiri FC 😂

I been think say this man get big belle, so na fake

Abeg stop o, before them go charge you for manslaughter

eye dey pain onyeshi and hin still wan kpai the man

See that first touch 🔥🔥🔥

16yrs old wonder kid no play again abeg 😂😂 if you kill am sabinus no go follow you go jail oh😂😂

🤣🤣🤣🤣

E still de body! Onyeshi under 15.

You dun finish me. 😂😂🙌🏽

Make dem no jail you for Abuse o Na molestation be that o😹

Africa depay

Professional 👍🏾

When do I get to play with you bros

Try share data with @NGSuperEagles admin.. Him data finished after This post

🤣🤣🤣

Football dey body like mad

Na until him take person life? Make una leave am.

Onye eshi egbukwala mmadụ

😂

😂😂😂

Shaa ma no mark u as dmf....

Ever since Marcelo use this skill break person leg I come Dey fear do am for feed 😅

😭😭😂😂😂

Hello arrest him😂😂😂

😂😂na until you commit murder?

😂😂😂😂😂♠️

Professionallll😹

Na only that place you fit try know come try this thing for street football oooooh

Make una no allow am kee pesin oooo

Na man slaugh***r be that oooo

😂😂abeg play

Professional

😂😂🤦♀️
