ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
I no wan go jail abeg ๐๐๐๐!!!
60,618 ๆฌก่ง็ โข 7 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Eshi tested Abeg change settings, before you go longterm loan for Atletico De Kirikiri FC ๐

I been think say this man get big belle, so na fake

Abeg stop o, before them go charge you for manslaughter

eye dey pain onyeshi and hin still wan kpai the man

See that first touch ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

16yrs old wonder kid no play again abeg ๐๐ if you kill am sabinus no go follow you go jail oh๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E still de body! Onyeshi under 15.

You dun finish me. ๐๐๐๐ฝ

Make dem no jail you for Abuse o Na molestation be that o๐น

Africa depay

Professional ๐๐พ

When do I get to play with you bros

Try share data with @NGSuperEagles admin.. Him data finished after This post

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Football dey body like mad

Na until him take person life? Make una leave am.

Onye eshi egbukwala mmadแปฅ

๐

๐๐๐

Shaa ma no mark u as dmf....

Ever since Marcelo use this skill break person leg I come Dey fear do am for feed ๐

๐ญ๐ญ๐๐๐

Hello arrest him๐๐๐

๐๐na until you commit murder?

๐๐๐๐๐โ ๏ธ

Professionallll๐น

Na only that place you fit try know come try this thing for street football oooooh

Make una no allow am kee pesin oooo

Na man slaugh***r be that oooo

๐๐abeg play

Professional

๐๐๐คฆโโ๏ธ
