Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
IceKing brought out the real Champz 😂🔥
36 Yorum

“learnt more from my dad than my teachers”

No!!! dis guy is a hard rapper I just hope e can find a market in Nigeria I have not really fncked with Ochacho pikin sound 🙏

Imagine this guy with Dave on song or central ce

You just dey milk this boy

milk oriaku too nau

God go take you😂

Nigeria central cee... iceking go tear ACL 😭😂😂

This came out way before their Diss towards him na..😂...He is ahead of them by a million miles...😂

Wetin this one dey sing 😂😹🤲🏿

This pikin never reach anywhere una wan start comparison 😂

Ochacho pikin wan truamatize us for Nigeria with Peller join

Starting your music career with beefs is bad selling. I don't know what you think about this, it's a bad omen. But, Top notch flows, can't lie.

lol 😂 how old be this boy now whey him and him own davido don dey competition? 😅😅😅

Singing like Americans

I prefer oh papa 😊

Iceking go to tear ACL

This is what we call real talent and hard work, let tell ourselves the truth. All this ones no dey use money buy talent, followers, or streamers 🔥🔥🔥I come in peace 😂😂😎😎🐐

The video is old sha

God punish who deh compare this champion with ochacho pikin

@Akanniiie I learn more from my dad from than teacher.!

I learn more from my dad than the teachers 🔥

Who say that “waddup” reference 😂😂 From wizkid wuddup song 🔥

Listen oo, joy said he learn from his dad more than his teachers so what do yall expect

Make he rest abeg , Ice king sabi

He has s touch of skepta

This song is not for us in Nigeria, if nah like this his father start we no go listen to him, make he go UK go meet Central Cee and those uk rappers… tell this boy the truth, I no talk say he’s not good but this is not for us 😂

We need Afrobeat not noise

Nah this is so sick 🔥🔥🔥

God punish ochacho 😂😂😂😭😭💯

He’s better rapper than 80% rappers in Nigeria and uk 🇬🇧

Bro sound like central cee 👀💜

OMO this is hard 💥💥

🔥🔥🔥❤️🦅

This one nor go blow o 😂

Champs too sabi 🔥🥱❤️

Lion don born goat
