Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

If anything do Carter efe papa, here’s why👇😂

25,427 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)

39 Kommentare

Profilbild von Devilish soul
Devilish soulvor 7 Monaten

Carter efe papa rn😂😂😂

Profilbild von DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶vor 7 Monaten

@Teejaykokeer Make e just go dey pray

Profilbild von Devilish soul
Devilish soulvor 7 Monaten

Dangote trailer wey no hear anything 😂

Profilbild von very wickedman (V.W.M)🙅
very wickedman (V.W.M)🙅vor 7 Monaten

@Teejaykokeer @TheDamiForeign God abeg, the guy just wish death for him papa

Profilbild von Devilish soul
Devilish soulvor 7 Monaten

@TheDamiForeign Fb

Profilbild von ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️
ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️vor 7 Monaten

But e win na😭😭

Profilbild von Jonesclef
Jonesclefvor 7 Monaten

Carter should use himself to bet and not using his innocent father.

Profilbild von Celebrity Tailor
Celebrity Tailorvor 7 Monaten

I don’t think his father is still alive

Profilbild von DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶vor 7 Monaten

But he posted one man as his dad few days ago

Profilbild von Tweet Thief
Tweet Thiefvor 7 Monaten

Cater efe once you give am good advice

Profilbild von Eiza🫠
Eiza🫠vor 7 Monaten

Carter's father after seeing this video 😂😂😂

Profilbild von Alexa 😚🌸⚖️
Alexa 😚🌸⚖️vor 7 Monaten

How can people say this I don't believe anyone that says this still has a dad sha 😂

Profilbild von Muiz
Muizvor 7 Monaten

He wey go first blue if anything do this papa this week

Profilbild von Gab
Gabvor 7 Monaten

Na mumu to use him papa name like that now see.

Profilbild von Muiz
Muizvor 7 Monaten

Even davido will be disappointed in himself for making this come true

Profilbild von ♰𝖎𝖒𝖎
♰𝖎𝖒𝖎vor 7 Monaten

I dey wait make announce say him papa don pass away 😂😂

Profilbild von Sweet Abike 🦋
Sweet Abike 🦋vor 7 Monaten

Joblaq even nod head in support 😹😹😹 Adieu papa carter 😩

Profilbild von SWAGE
SWAGEvor 7 Monaten

@Eiza_zzn Werey use seriousness Dey talk rubbish for video

Profilbild von 💕KrystalBliss💕
💕KrystalBliss💕vor 7 Monaten

How we wan settle this matter now? Very innocent father o.

Profilbild von Alex
Alexvor 7 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Pelumi
Pelumivor 7 Monaten

Carter efe nah mad man

Profilbild von AKIN
AKINvor 7 Monaten

I hear sey fever catch am

Profilbild von Vee
Veevor 7 Monaten

I really feel for Carter Efe because there is power in the tongue.

Profilbild von mummyij
mummyijvor 7 Monaten

Someone will not swear with himself, he will involve an innocent man sitting in house minding his his business

Profilbild von 𝓭á𝓶𝓲
𝓭á𝓶𝓲vor 7 Monaten

These people Dey put innocent father live on person success/failure

Profilbild von Superkid
Superkidvor 7 Monaten

😂😂😂them go later close this country start new one

Profilbild von Dollars
Dollarsvor 7 Monaten

Him Papa go dey swear for him like this 🤣🤣

Profilbild von Henzzy
Henzzyvor 7 Monaten

Chai

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 7 Monaten

Carter Dey talk ooo 😂😂😂

Profilbild von Lost Boy
Lost Boyvor 7 Monaten

I don dey fear o, my pikin fit use me lay curse without my consent. Omo

Profilbild von Gist updates
Gist updatesvor 7 Monaten

Clout chaser Carter

Profilbild von Big Kwabs🦅
Big Kwabs🦅vor 7 Monaten

This 40 years old man na idiot walaahi 😂😂😂😂😂😂

Profilbild von soldierboyyy
soldierboyyyvor 7 Monaten

Na this mugu wey some people talk say get sense pass shank? Una de talk o Using your Dad's life to swear in your jokes is peak stupidity

Profilbild von 𝓝✞︎ 🪖
𝓝✞︎ 🪖vor 7 Monaten

Carter mama right now realizing that her son don set him papa up for kpai'ing: 😹

Profilbild von NEEDTOGETMYBREADUP
NEEDTOGETMYBREADUPvor 7 Monaten

Ein fit never hear from popsi

Profilbild von Boluwatife 🙅 🦅
Boluwatife 🙅 🦅vor 7 Monaten

W rip to efe papa chat

Profilbild von log
logvor 7 Monaten

I just pray say nothing do am sha😂😂

Profilbild von Chado🫶🤖
Chado🫶🤖vor 7 Monaten

Ahhh This guy too dey talk

Profilbild von BAMIDELE🕊
BAMIDELE🕊vor 7 Monaten

this guy too f00 lish😭

Ähnliche Videos