Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

If anything do Carter efe papa, here’s why👇😂

25,427 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 39

Фото профиля Devilish soul
Devilish soul7 месяцев назад

Carter efe papa rn😂😂😂

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶7 месяцев назад

@Teejaykokeer Make e just go dey pray

Фото профиля Devilish soul
Devilish soul7 месяцев назад

Dangote trailer wey no hear anything 😂

Фото профиля very wickedman (V.W.M)🙅
very wickedman (V.W.M)🙅7 месяцев назад

@Teejaykokeer @TheDamiForeign God abeg, the guy just wish death for him papa

Фото профиля Devilish soul
Devilish soul7 месяцев назад

@TheDamiForeign Fb

Фото профиля ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️
ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️7 месяцев назад

But e win na😭😭

Фото профиля Jonesclef
Jonesclef7 месяцев назад

Carter should use himself to bet and not using his innocent father.

Фото профиля Celebrity Tailor
Celebrity Tailor7 месяцев назад

I don’t think his father is still alive

Фото профиля DAMI FOREIGN🥶
DAMI FOREIGN🥶7 месяцев назад

But he posted one man as his dad few days ago

Фото профиля Tweet Thief
Tweet Thief7 месяцев назад

Cater efe once you give am good advice

Фото профиля Eiza🫠
Eiza🫠7 месяцев назад

Carter's father after seeing this video 😂😂😂

Фото профиля Alexa 😚🌸⚖️
Alexa 😚🌸⚖️7 месяцев назад

How can people say this I don't believe anyone that says this still has a dad sha 😂

Фото профиля Muiz
Muiz7 месяцев назад

He wey go first blue if anything do this papa this week

Фото профиля Gab
Gab7 месяцев назад

Na mumu to use him papa name like that now see.

Фото профиля Muiz
Muiz7 месяцев назад

Even davido will be disappointed in himself for making this come true

Фото профиля ♰𝖎𝖒𝖎
♰𝖎𝖒𝖎7 месяцев назад

I dey wait make announce say him papa don pass away 😂😂

Фото профиля Sweet Abike 🦋
Sweet Abike 🦋7 месяцев назад

Joblaq even nod head in support 😹😹😹 Adieu papa carter 😩

Фото профиля SWAGE
SWAGE7 месяцев назад

@Eiza_zzn Werey use seriousness Dey talk rubbish for video

Фото профиля 💕KrystalBliss💕
💕KrystalBliss💕7 месяцев назад

How we wan settle this matter now? Very innocent father o.

Фото профиля Alex
Alex7 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Pelumi
Pelumi7 месяцев назад

Carter efe nah mad man

Фото профиля AKIN
AKIN7 месяцев назад

I hear sey fever catch am

Фото профиля Vee
Vee7 месяцев назад

I really feel for Carter Efe because there is power in the tongue.

Фото профиля mummyij
mummyij7 месяцев назад

Someone will not swear with himself, he will involve an innocent man sitting in house minding his his business

Фото профиля 𝓭á𝓶𝓲
𝓭á𝓶𝓲7 месяцев назад

These people Dey put innocent father live on person success/failure

Фото профиля Superkid
Superkid7 месяцев назад

😂😂😂them go later close this country start new one

Фото профиля Dollars
Dollars7 месяцев назад

Him Papa go dey swear for him like this 🤣🤣

Фото профиля Henzzy
Henzzy7 месяцев назад

Chai

Фото профиля Marvo Sneh
Marvo Sneh7 месяцев назад

Carter Dey talk ooo 😂😂😂

Фото профиля Lost Boy
Lost Boy7 месяцев назад

I don dey fear o, my pikin fit use me lay curse without my consent. Omo

Фото профиля Gist updates
Gist updates7 месяцев назад

Clout chaser Carter

Фото профиля Big Kwabs🦅
Big Kwabs🦅7 месяцев назад

This 40 years old man na idiot walaahi 😂😂😂😂😂😂

Фото профиля soldierboyyy
soldierboyyy7 месяцев назад

Na this mugu wey some people talk say get sense pass shank? Una de talk o Using your Dad's life to swear in your jokes is peak stupidity

Фото профиля 𝓝✞︎ 🪖
𝓝✞︎ 🪖7 месяцев назад

Carter mama right now realizing that her son don set him papa up for kpai'ing: 😹

Фото профиля NEEDTOGETMYBREADUP
NEEDTOGETMYBREADUP7 месяцев назад

Ein fit never hear from popsi

Фото профиля Boluwatife 🙅 🦅
Boluwatife 🙅 🦅7 месяцев назад

W rip to efe papa chat

Фото профиля log
log7 месяцев назад

I just pray say nothing do am sha😂😂

Фото профиля Chado🫶🤖
Chado🫶🤖7 месяцев назад

Ahhh This guy too dey talk

Фото профиля BAMIDELE🕊
BAMIDELE🕊7 месяцев назад

this guy too f00 lish😭

Похожие видео