Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

If anything do Carter efe papa, here’s why👇😂

25,427 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)

39 Yorum

Devilish soul profil fotoğrafı
Devilish soul7 ay önce

Carter efe papa rn😂😂😂

DAMI FOREIGN🥶 profil fotoğrafı
DAMI FOREIGN🥶7 ay önce

@Teejaykokeer Make e just go dey pray

Devilish soul profil fotoğrafı
Devilish soul7 ay önce

Dangote trailer wey no hear anything 😂

very wickedman (V.W.M)🙅 profil fotoğrafı
very wickedman (V.W.M)🙅7 ay önce

@Teejaykokeer @TheDamiForeign God abeg, the guy just wish death for him papa

Devilish soul profil fotoğrafı
Devilish soul7 ay önce

@TheDamiForeign Fb

ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️ profil fotoğrafı
ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️7 ay önce

But e win na😭😭

Jonesclef profil fotoğrafı
Jonesclef7 ay önce

Carter should use himself to bet and not using his innocent father.

Celebrity Tailor profil fotoğrafı
Celebrity Tailor7 ay önce

I don’t think his father is still alive

DAMI FOREIGN🥶 profil fotoğrafı
DAMI FOREIGN🥶7 ay önce

But he posted one man as his dad few days ago

Tweet Thief profil fotoğrafı
Tweet Thief7 ay önce

Cater efe once you give am good advice

Eiza🫠 profil fotoğrafı
Eiza🫠7 ay önce

Carter's father after seeing this video 😂😂😂

Alexa 😚🌸⚖️ profil fotoğrafı
Alexa 😚🌸⚖️7 ay önce

How can people say this I don't believe anyone that says this still has a dad sha 😂

Muiz profil fotoğrafı
Muiz7 ay önce

He wey go first blue if anything do this papa this week

Gab profil fotoğrafı
Gab7 ay önce

Na mumu to use him papa name like that now see.

Muiz profil fotoğrafı
Muiz7 ay önce

Even davido will be disappointed in himself for making this come true

♰𝖎𝖒𝖎 profil fotoğrafı
♰𝖎𝖒𝖎7 ay önce

I dey wait make announce say him papa don pass away 😂😂

Sweet Abike 🦋 profil fotoğrafı
Sweet Abike 🦋7 ay önce

Joblaq even nod head in support 😹😹😹 Adieu papa carter 😩

SWAGE profil fotoğrafı
SWAGE7 ay önce

@Eiza_zzn Werey use seriousness Dey talk rubbish for video

💕KrystalBliss💕 profil fotoğrafı
💕KrystalBliss💕7 ay önce

How we wan settle this matter now? Very innocent father o.

Alex profil fotoğrafı
Alex7 ay önce

😂😂😂

Pelumi profil fotoğrafı
Pelumi7 ay önce

Carter efe nah mad man

AKIN profil fotoğrafı
AKIN7 ay önce

I hear sey fever catch am

Vee profil fotoğrafı
Vee7 ay önce

I really feel for Carter Efe because there is power in the tongue.

mummyij profil fotoğrafı
mummyij7 ay önce

Someone will not swear with himself, he will involve an innocent man sitting in house minding his his business

𝓭á𝓶𝓲 profil fotoğrafı
𝓭á𝓶𝓲7 ay önce

These people Dey put innocent father live on person success/failure

Superkid profil fotoğrafı
Superkid7 ay önce

😂😂😂them go later close this country start new one

Dollars profil fotoğrafı
Dollars7 ay önce

Him Papa go dey swear for him like this 🤣🤣

Henzzy profil fotoğrafı
Henzzy7 ay önce

Chai

Marvo Sneh profil fotoğrafı
Marvo Sneh7 ay önce

Carter Dey talk ooo 😂😂😂

Lost Boy profil fotoğrafı
Lost Boy7 ay önce

I don dey fear o, my pikin fit use me lay curse without my consent. Omo

Gist updates profil fotoğrafı
Gist updates7 ay önce

Clout chaser Carter

Big Kwabs🦅 profil fotoğrafı
Big Kwabs🦅7 ay önce

This 40 years old man na idiot walaahi 😂😂😂😂😂😂

soldierboyyy profil fotoğrafı
soldierboyyy7 ay önce

Na this mugu wey some people talk say get sense pass shank? Una de talk o Using your Dad's life to swear in your jokes is peak stupidity

𝓝✞︎ 🪖 profil fotoğrafı
𝓝✞︎ 🪖7 ay önce

Carter mama right now realizing that her son don set him papa up for kpai'ing: 😹

NEEDTOGETMYBREADUP profil fotoğrafı
NEEDTOGETMYBREADUP7 ay önce

Ein fit never hear from popsi

Boluwatife 🙅 🦅 profil fotoğrafı
Boluwatife 🙅 🦅7 ay önce

W rip to efe papa chat

log profil fotoğrafı
log7 ay önce

I just pray say nothing do am sha😂😂

Chado🫶🤖 profil fotoğrafı
Chado🫶🤖7 ay önce

Ahhh This guy too dey talk

BAMIDELE🕊 profil fotoğrafı
BAMIDELE🕊7 ay önce

this guy too f00 lish😭

Benzer Videolar