Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

If you like no gym 💪🏾

95,199 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Alabi
Alabivor 10 Monaten

Your music made me renew my gym membership

Profilbild von Daniel Abraham – Whereinproperty
Daniel Abraham – Whereinpropertyvor 10 Monaten

Make wunna come see my guy “Small Police” 👮 don turn small Soidier Ooo lolz 😂 Guy you even Dey gym Ooo 🤭😁😁 - This was two years Ago…

Profilbild von ENTERTAINMENT DOCTOR 🎓🎖️
ENTERTAINMENT DOCTOR 🎓🎖️vor 10 Monaten

But why you dey suffer this boy

Profilbild von Trendset36 (TS36)
Trendset36 (TS36)vor 10 Monaten

Na punishment you give him?

Profilbild von PEACE♡
PEACE♡vor 10 Monaten

Our gym babe, no carry action bitter today 😹😹

Profilbild von Byon
Byonvor 10 Monaten

6uff this one na nonchalant gyming.

Profilbild von ᴋᴇᴠ 🇫🇷
ᴋᴇᴠ 🇫🇷vor 10 Monaten

Iron, dem say you resemble me

Profilbild von ✗
✗vor 10 Monaten

You wan make me start to day go back gym abi.

Profilbild von UTD_Bliss
UTD_Blissvor 10 Monaten

Omo @base_ayo1 wetin u dey do

Profilbild von ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️
ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️vor 10 Monaten

😂

Profilbild von Big Dreams Web3
Big Dreams Web3vor 10 Monaten

This guy suppose dye him beards gold too na

Profilbild von Alhaji Gaber 🙏🏻🙌🏻
Alhaji Gaber 🙏🏻🙌🏻vor 10 Monaten

Why the short guy con resemble Sheldon like this ni 🙄😂😂

Profilbild von Whit3
Whit3vor 10 Monaten

life don tire small o. e no just fit deck you ni🤣

Profilbild von ThyWillBeDone R611👌
ThyWillBeDone R611👌vor 10 Monaten

Mini Kwadwo Sheldon

Profilbild von Birthmark 👨🏾‍🎤
Birthmark 👨🏾‍🎤vor 10 Monaten

No bi @kwadwosheldon eiin bro that

Profilbild von Deejay Gava-zaga!
Deejay Gava-zaga!vor 10 Monaten

Lil man was like … abeg wen una go stop d camera Hand dy pain me 🤣🤣

Profilbild von Lester
Lestervor 10 Monaten

Bro that short guy wan kpai 😆 😂

Profilbild von hater of love
hater of lovevor 10 Monaten

This music dey give me joy

Profilbild von Manox
Manoxvor 10 Monaten

IRON MAN🙌🙌🙌

Profilbild von ཿ
ཿvor 10 Monaten

knack with uppercut 😂😂😂

Profilbild von Man Like Sam👽
Man Like Sam👽vor 10 Monaten

@kwadwosheldon ??

Profilbild von crème de la crème 🧊
crème de la crème 🧊vor 10 Monaten

Tuff

Profilbild von idris olaitan
idris olaitanvor 10 Monaten

You go still chop beating if solder catch you

Profilbild von OMAR👑
OMAR👑vor 10 Monaten

I fit think say nah bandits

Profilbild von +BOMA• 🧌
+BOMA• 🧌vor 10 Monaten

I GO BEAT ONE OF THIS YOUR BOYS ONE DAY 🙄

Profilbild von Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬vor 10 Monaten

Na mini Odumodublvck b this oh 😂

Profilbild von Abiola Gold 💫
Abiola Gold 💫vor 10 Monaten

💪

Profilbild von Ëäsy vïbës
Ëäsy vïbësvor 10 Monaten

U still dey gym join Wetin dey ur body nawa o 🤦😂

Profilbild von Nigerian Youths must get sense
Nigerian Youths must get sensevor 10 Monaten

Like my og @Odumodublvck_ will say. "Pity the boy"

Profilbild von BLADE🤴
BLADE🤴vor 10 Monaten

This one not be shatta bundle this one na Iorn bundle

Profilbild von .
.vor 10 Monaten

If we get issue come let us talk

Profilbild von Mr philip
Mr philipvor 10 Monaten

The iron don make the short dude strong face