Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

If you like no gym 💪🏾

95,199 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Alabi
Alabi10 месяцев назад

Your music made me renew my gym membership

Фото профиля Daniel Abraham – Whereinproperty
Daniel Abraham – Whereinproperty10 месяцев назад

Make wunna come see my guy “Small Police” 👮 don turn small Soidier Ooo lolz 😂 Guy you even Dey gym Ooo 🤭😁😁 - This was two years Ago…

Фото профиля ENTERTAINMENT DOCTOR 🎓🎖️
ENTERTAINMENT DOCTOR 🎓🎖️10 месяцев назад

But why you dey suffer this boy

Фото профиля Trendset36 (TS36)
Trendset36 (TS36)10 месяцев назад

Na punishment you give him?

Фото профиля PEACE♡
PEACE♡10 месяцев назад

Our gym babe, no carry action bitter today 😹😹

Фото профиля Byon
Byon10 месяцев назад

6uff this one na nonchalant gyming.

Фото профиля ᴋᴇᴠ 🇫🇷
ᴋᴇᴠ 🇫🇷10 месяцев назад

Iron, dem say you resemble me

Фото профиля ✗
✗10 месяцев назад

You wan make me start to day go back gym abi.

Фото профиля UTD_Bliss
UTD_Bliss10 месяцев назад

Omo @base_ayo1 wetin u dey do

Фото профиля ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️
ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️10 месяцев назад

😂

Фото профиля Big Dreams Web3
Big Dreams Web310 месяцев назад

This guy suppose dye him beards gold too na

Фото профиля Alhaji Gaber 🙏🏻🙌🏻
Alhaji Gaber 🙏🏻🙌🏻10 месяцев назад

Why the short guy con resemble Sheldon like this ni 🙄😂😂

Фото профиля Whit3
Whit310 месяцев назад

life don tire small o. e no just fit deck you ni🤣

Фото профиля ThyWillBeDone R611👌
ThyWillBeDone R611👌10 месяцев назад

Mini Kwadwo Sheldon

Фото профиля Birthmark 👨🏾‍🎤
Birthmark 👨🏾‍🎤10 месяцев назад

No bi @kwadwosheldon eiin bro that

Фото профиля Deejay Gava-zaga!
Deejay Gava-zaga!10 месяцев назад

Lil man was like … abeg wen una go stop d camera Hand dy pain me 🤣🤣

Фото профиля Lester
Lester10 месяцев назад

Bro that short guy wan kpai 😆 😂

Фото профиля hater of love
hater of love10 месяцев назад

This music dey give me joy

Фото профиля Manox
Manox10 месяцев назад

IRON MAN🙌🙌🙌

Фото профиля ཿ
ཿ10 месяцев назад

knack with uppercut 😂😂😂

Фото профиля Man Like Sam👽
Man Like Sam👽10 месяцев назад

@kwadwosheldon ??

Фото профиля crème de la crème 🧊
crème de la crème 🧊10 месяцев назад

Tuff

Фото профиля idris olaitan
idris olaitan10 месяцев назад

You go still chop beating if solder catch you

Фото профиля OMAR👑
OMAR👑10 месяцев назад

I fit think say nah bandits

Фото профиля +BOMA• 🧌
+BOMA• 🧌10 месяцев назад

I GO BEAT ONE OF THIS YOUR BOYS ONE DAY 🙄

Фото профиля Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬10 месяцев назад

Na mini Odumodublvck b this oh 😂

Фото профиля Abiola Gold 💫
Abiola Gold 💫10 месяцев назад

💪

Фото профиля Ëäsy vïbës
Ëäsy vïbës10 месяцев назад

U still dey gym join Wetin dey ur body nawa o 🤦😂

Фото профиля Nigerian Youths must get sense
Nigerian Youths must get sense10 месяцев назад

Like my og @Odumodublvck_ will say. "Pity the boy"

Фото профиля BLADE🤴
BLADE🤴10 месяцев назад

This one not be shatta bundle this one na Iorn bundle

Фото профиля .
.10 месяцев назад

If we get issue come let us talk

Фото профиля Mr philip
Mr philip10 месяцев назад

The iron don make the short dude strong face

Похожие видео