Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

If you like no gym 💪🏾

95,199 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)

32 Yorum

Alabi profil fotoğrafı
Alabi10 ay önce

Your music made me renew my gym membership

Daniel Abraham – Whereinproperty profil fotoğrafı
Daniel Abraham – Whereinproperty10 ay önce

Make wunna come see my guy “Small Police” 👮 don turn small Soidier Ooo lolz 😂 Guy you even Dey gym Ooo 🤭😁😁 - This was two years Ago…

ENTERTAINMENT DOCTOR 🎓🎖️ profil fotoğrafı
ENTERTAINMENT DOCTOR 🎓🎖️10 ay önce

But why you dey suffer this boy

Trendset36 (TS36) profil fotoğrafı
Trendset36 (TS36)10 ay önce

Na punishment you give him?

PEACE♡ profil fotoğrafı
PEACE♡10 ay önce

Our gym babe, no carry action bitter today 😹😹

Byon profil fotoğrafı
Byon10 ay önce

6uff this one na nonchalant gyming.

ᴋᴇᴠ 🇫🇷 profil fotoğrafı
ᴋᴇᴠ 🇫🇷10 ay önce

Iron, dem say you resemble me

✗ profil fotoğrafı
✗10 ay önce

You wan make me start to day go back gym abi.

UTD_Bliss profil fotoğrafı
UTD_Bliss10 ay önce

Omo @base_ayo1 wetin u dey do

ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️ profil fotoğrafı
ᴮⁱᵍ ˢᵏʸ⚓️10 ay önce

😂

Big Dreams Web3 profil fotoğrafı
Big Dreams Web310 ay önce

This guy suppose dye him beards gold too na

Alhaji Gaber 🙏🏻🙌🏻 profil fotoğrafı
Alhaji Gaber 🙏🏻🙌🏻10 ay önce

Why the short guy con resemble Sheldon like this ni 🙄😂😂

Whit3 profil fotoğrafı
Whit310 ay önce

life don tire small o. e no just fit deck you ni🤣

ThyWillBeDone R611👌 profil fotoğrafı
ThyWillBeDone R611👌10 ay önce

Mini Kwadwo Sheldon

Birthmark 👨🏾‍🎤 profil fotoğrafı
Birthmark 👨🏾‍🎤10 ay önce

No bi @kwadwosheldon eiin bro that

Deejay Gava-zaga! profil fotoğrafı
Deejay Gava-zaga!10 ay önce

Lil man was like … abeg wen una go stop d camera Hand dy pain me 🤣🤣

Lester profil fotoğrafı
Lester10 ay önce

Bro that short guy wan kpai 😆 😂

hater of love profil fotoğrafı
hater of love10 ay önce

This music dey give me joy

Manox profil fotoğrafı
Manox10 ay önce

IRON MAN🙌🙌🙌

ཿ profil fotoğrafı
ཿ10 ay önce

knack with uppercut 😂😂😂

Man Like Sam👽 profil fotoğrafı
Man Like Sam👽10 ay önce

@kwadwosheldon ??

crème de la crème 🧊 profil fotoğrafı
crème de la crème 🧊10 ay önce

Tuff

idris olaitan profil fotoğrafı
idris olaitan10 ay önce

You go still chop beating if solder catch you

OMAR👑 profil fotoğrafı
OMAR👑10 ay önce

I fit think say nah bandits

+BOMA• 🧌 profil fotoğrafı
+BOMA• 🧌10 ay önce

I GO BEAT ONE OF THIS YOUR BOYS ONE DAY 🙄

Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬 profil fotoğrafı
Dominik2Dwurld Efb 🇳🇬10 ay önce

Na mini Odumodublvck b this oh 😂

Abiola Gold 💫 profil fotoğrafı
Abiola Gold 💫10 ay önce

💪

Ëäsy vïbës profil fotoğrafı
Ëäsy vïbës10 ay önce

U still dey gym join Wetin dey ur body nawa o 🤦😂

Nigerian Youths must get sense profil fotoğrafı
Nigerian Youths must get sense10 ay önce

Like my og @Odumodublvck_ will say. "Pity the boy"

BLADE🤴 profil fotoğrafı
BLADE🤴10 ay önce

This one not be shatta bundle this one na Iorn bundle

. profil fotoğrafı
.10 ay önce

If we get issue come let us talk

Mr philip profil fotoğrafı
Mr philip10 ay önce

The iron don make the short dude strong face