Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Some Igbo men can simp sha!!
183,841 Aufrufe • vor 20 Tagen •via X (Twitter)
40 Kommentare

Poor man and using the word simp. Pls make money so you don’t have to toast woman . Na dey go dey toast you

So na Emeka Edward Attah’s brother dey call me poor man? Lol 🤷♀️

@bicebuky You've a poor mentality

@bicebuky I know my brother

What exactly did he do that qualifies as simping

that woman is beautiful 🥰🥰🥰

Person they appreciate his own wife - in his own style You call it simp Where Una Dey get these kind thoughts? But spraying a stripper will be hard man! 🙃

Una don abuse this word wey una learn this year. No difference between you people and feminist wey dey shout misogyny everywhere.

Man had to come out to show, nah me marry am 😂😆

Especially ndị mkpụ mpkụ

Lol

Igbo culture is beautiful

Women just come this life to enjoy another person’s sweat

Brother the thing they pain me. Because na these simps they carry the price go up.

Big simp

You didn’t even watch the video 😳

I did but I replied on time because I saw that word "simp" Simp and our men are moving together

Lol 😂

You don't even know if that's his wife

They way you people misuse the word simp is quite unbearable and crazy these days asf. What is simp in this video now

Oboy if you no get money Just go rest , nobody fight you and your poverty thinking no be everything be simp Werey

Her husband get doings

No be him wife?

Na the headquarters of simping… umu Ada get power pass ndi ichei

Leave that simpin buisness for Yoruba boys theyre the biggest mugu Nigeria has ever known if na only Igbo men Dey Nigeria every woman will take 9-5 very seriously

Dis tin pain you wella o. It's not simping if you can afford it sha.

What made him simp here? Because he's spraying his woman?

But you no see the woman spray the band guys according to her power but you get issue say the man spray the woman according to him power … you be premium mugu honestly

Una Dey mad. Una Dey spray una pastor money , dash celebraties gift and money . Make man spray him wife money na problem. Mumu people

She's a champion and must have lots of men under her belt, if you disagree then go and verify. Controlled public performance and display doesn't directly reflect innocence. Fly like a butterfly 🦋 sting like a bee.🐝- M. Ali😎

Its not simping to care for your loved one. Anu mpama

I’m still trying to see the simp here

Nwanyi ocha 😁

Mtchewww 😩😩

Poor boy

E go knack ds girl I swear

The woman fine I swear

Hey @grok who is she ?

@donemmyman2 Bros no follow them use this words abeg e no fit you.

This girls legs 🦵😍
Ähnliche Videos
Sensitive content
Simp! Men will do anything for some 🐱 lol
Brian Atlas
100,575 Aufrufe • vor 1 Monat
