Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
IKEBE 3000 NEXT FRIDAY ๐
774,182 Aufrufe โข vor 8 Tagen โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

emaka what are you cooking?๐๐๐๐ฅ๐ฅ

Make God help me take those people wen compare you to that simp amen ๐๐พ ๐ญ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

I regret not being a fan on time. Thank God for the mumuness of OD sha... Ikebe wan kill am but him situation make me Sabi golden talent๐๐ Next Friday, we mezepooo!! ๐บ๐

na you get this year make dem no follow you drag am ๐โค๏ธ๐ฅ

There o ๐ฅ

@Hi3tory Ikebe wayun wayun

u be werey, I think say nah today you go drop am ๐

JESUSSSSSS

you just dey feed me emeka

You don finish me ๐ญ๐ญ

This guy en use food wound us

IKEBE NWAYO NWAYO!

Make dem just leave this year for you

Guy please make sure your team works on a tiktok challenge or trend this sound need bang for tiktok

FaceTime (x4) only blaq don run am ๐ญ

Blaqbonez is on a roll

Emeka no gree for them, your matter u fit Taya us ๐๐๐ผ

Blaq X Asake

@Kelvin2011353 Ice on my wrist anytime we facetime ๐ฅถ no wonder cold dey catch me since last night I know say blaq bones dey cook something

Salary go don enter by next week Friday.. na to order wan ikebe use take celebrate this song

Bully ๐๐ฝโโ๏ธ

The backup vocals Dey burst my head NOMADINHO. ๐ฅ ๐

God abeg make I see one fresh Ikebe on release day to jam this song with ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Drop album nomadinho!

Gbedu burst my head

blaqie ! after deez na album ๐ฟ yโall get readyyy !!!

Broody chill na every week new bangers

Make I go clean my speakers But these backups on this song dey burst my head

Finally ๐ซถ

@midey_16 He good gan

Where Fyp video??

COOKADINHO AT IT AGAIN!! ๐ฅ

@TheoneDafash Mavo is on this song.

Them never chop big performance ๐ญ finish oooo ๐ค๐ค
รhnliche Videos
Sensitive content
IKEBE 3000 out now
NOMADINHO
215,272 Aufrufe โข vor 1 Tag




