IKEBE 3000 NEXT FRIDAY 😈
774,182 次观看 • 8 天前 •via X (Twitter)
34 条评论

emaka what are you cooking?😂😂😂🔥🔥

Make God help me take those people wen compare you to that simp amen 🙏🏾 😭🔥🔥🔥

I regret not being a fan on time. Thank God for the mumuness of OD sha... Ikebe wan kill am but him situation make me Sabi golden talent😂😂 Next Friday, we mezepooo!! 🕺😂

na you get this year make dem no follow you drag am 😂❤️🔥

There o 🔥

@Hi3tory Ikebe wayun wayun

u be werey, I think say nah today you go drop am 😂

JESUSSSSSS

you just dey feed me emeka

You don finish me 😭😭

This guy en use food wound us

IKEBE NWAYO NWAYO!

Make dem just leave this year for you

Guy please make sure your team works on a tiktok challenge or trend this sound need bang for tiktok

FaceTime (x4) only blaq don run am 😭

Blaqbonez is on a roll

Emeka no gree for them, your matter u fit Taya us 😂🙌🏼

Blaq X Asake

@Kelvin2011353 Ice on my wrist anytime we facetime 🥶 no wonder cold dey catch me since last night I know say blaq bones dey cook something

Salary go don enter by next week Friday.. na to order wan ikebe use take celebrate this song

Bully 🙆🏽♂️

The backup vocals Dey burst my head NOMADINHO. 🔥 🐎

God abeg make I see one fresh Ikebe on release day to jam this song with 🔥🔥🔥

Drop album nomadinho!

Gbedu burst my head

blaqie ! after deez na album 💿 y’all get readyyy !!!

Broody chill na every week new bangers

Make I go clean my speakers But these backups on this song dey burst my head

Finally 🫶

@midey_16 He good gan

Where Fyp video??

COOKADINHO AT IT AGAIN!! 🔥

@TheoneDafash Mavo is on this song.

Them never chop big performance 🎭 finish oooo 🎤🎤
相关视频
Sensitive content
IKEBE 3000 out now
NOMADINHO
215,272 次观看 • 1 天前




