Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
IKEBE 3KPA 😂🔥
366,583 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
55 Yorum

let’s make it a challenge 😣

when you’re ready you go leave 2019 join us for 2026 😂 which kind dancing step be this

Guy allow nau 🤣❤️🔥

@mayor_twitch @BlaqBonez guy see 😳🔥🔥

@PrinceSunnie you dey gimme joy walai One day you go big no worry 🤣🔥

@PrinceSunnie Thanks my brr

Dad come teach me how to dance

Bring 3000 🤓❤️

Send aza

No be lie

🔥

Where the IKEBE? You better turn

Huh ?

360 egbon

@Spar_tacuss Craze ni seh

leg work for 2026?

Nah big man you be

How much to learn dis new dance ?

Cut that rope for ur trouser Fulani

craze 🤣❤️

My brr hw you see am 😂😂

dope

U try

Thanks brr

When you don dance finish go carry your eba for kitchen 😂😂😂😂😂😂

I sabi dance pass you

Prove it

See steps 😹⚡️

😂🤣

If you like dance till next week, nobody go buy you new bed….

wahala dey ooo

Saving guy

Why you hang rag for door?

Una dey yarn ooo

see steps o

Na water jare 🤣

You get steps

Steps Dey bleed

Igolieforyou

Steps.

Na water

Sabi boy

There oo

Nahh, you actually sabi dance

giddem😋

Who dem be 🤓

Big Stepper

You dey live with 5star

Nah but our rooms look same cuz we stay in same campus

Dey tear the step dey go jhor

@5starbarber_1 You dry tear step ooo

Bad stepper

insane pr😂🔥

😂😂😂

steps seh cry!!😭
Benzer Videolar
Sensitive content
Ikebe 3000 🥵
kur
49,756 görüntüleme • 26 gün önce
Blaqbonez ft Asake Ikebe 3000 freestyle by NSG Kruddz
NSG - Area Boyz
27,496 görüntüleme • 19 gün önce
Sensitive content
Hop in the whip let’s go!😩 BlaqBonez really cooked with this ikebe song🔥🔥
DAMI FOREIGN🥶
527,534 görüntüleme • 24 gün önce
Sensitive content
IKEBE 3000 NEXT FRIDAY 😈
NOMADINHO
785,624 görüntüleme • 1 ay önce




