Loading video...
Video Failed to Load
Ikebe wanyo. 😂🔥
788,205 views • 18 hours ago •via X (Twitter)
36 Comments

See as you strong like 2011 Facebook 😹

This one think say na cultural dance

Sharap 😂

Lol 😂

See as yansh strong like akpu

Ikebe fufu

This your ikebe no gree Wanyon ooo 😭😭😭

See as the waist strong like 2013 facebook account 😹

I tire for your shape o😌😂

Country hard you still dey post hard things

@provii8

@provii8 Ruth where the Ikebe? 😳

Wetin you use rap tat ur belle

U and this ur skin tight!! Abi u get like 5 🤭🤭🤭

This nyash go hard waa, Eno dey shake sef 🤧

See as you strong like 2014 facebook 😭

Minus that mindless APC Ghana gig, I like Ruth as a cool, free and worryless person. But boys see her and see fufu. I see a good person.

Ruth go sweet for doggy 😭

This kind leggings In 2026 ? For your life no try turn again 🙄

Never knew you get six packs

See your mate o , dey there dey shake that ur akpu ikebe

Fufu ikebe?

See as e strong

If national Grid strong like ur yansh we go Dey get steady electricity.

guy no try this thing wey you do again

Even brick layer body go fit soft small.

This your yansh na roober gom am?

E don reach like this?

@provii8 No need to turn back, your ikebe dey front already

@shes_Genevieve Gawwd another day ruined Ruth!!! My God will judge you😭😭😭😭. Stay away from My is even this.

Nyash just be like fufu

See as she be like person wey Dey Libya

Omo nothing deh shake o, see as e strong like fufu😤😁😭🤣

This Ruth self go sabi nack ooooo

Where your own ikebe Dey 👀

See as everywhere strong 💪 😭😭
Related Videos
Sensitive content
Ikebe 3000 🥵
kur
41,960 views • 3 days ago
Sensitive content
IKEBE 3000 NEXT FRIDAY 😈
NOMADINHO
781,649 views • 14 days ago
Sensitive content
IKEBE 3000 out now
NOMADINHO
235,662 views • 8 days ago


